Nachfolgend der Liedtext Keep On Rocking Interpret: 2face Idibia, Natives, Lil Seal mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
2face Idibia, Natives, Lil Seal
Yes o!
Nothing dey happen!
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don’t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don’t try to keep the love on line
As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend
Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go Police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready,
you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spread all my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind
party, you no know when they go You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena, na true
talk na you dey talk e o I check my time for the thing, eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey
bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
Ja O!
Es passiert nichts!
Fangen Sie die Stimmung ein, bekommen Sie das Gefühl
Ja O!
Fangen Sie die Stimmung ein und bekommen Sie das Gefühl
Sagen Sie Ihrem Mann, dass Sie radeln
Was ich habe, ist, was ich gebe
Ich versuche wirklich nicht, die Liebe online zu halten
Fangen Sie die Stimmung ein und bekommen Sie das Gefühl
Schaukeln Sie weiter, Baby
Sagen Sie Ihrem Mann, dass Sie radeln
Schaukeln Sie weiter, Liebling
Was ich habe, ist, was ich gebe
Schaukeln Sie weiter, Baby
Ich versuche wirklich nicht, die Liebe online zu halten
Wie ich gehe diey geh Wetin dey passiert, na e funky, so nach der Show, na der Party o Die Party geh passiert für mein Ende o Auch wenn du nicht mein Freund bist
Komm und feier mit meinen Freunden o Shika la koku lepassa yo So sie zeigen und töten, du gehst trägst sie gehst Aber zu sagen, das Blut, und das Blut gehst Polizeischutz ist unerlässlich
du gehst pon dey gehst du gehst fang an dich zu zeigen o komm in die Mitte und starte ein kolo
Fange an, dich wie ein Affe zu fühlen o Hey, Jay, Jay, wie ein Esel o Springe und berühre die Decke o Hilf beim Singen des Gesangs o Ich verteile mein ganzes Geld o Ich verteile bis zum Ende der Party o Weil diese Art
Party, du weißt nicht, wann sie gehen. Du weißt nicht, sag eine gemeinsame Dey-Show
Diese nette Party ohne Ende o Diese nette Party müssen sie dir verfolgen o Okay, wie wir vorher planen
Na in wir kommen von Zigeuner o Hey, jai, überprüfe deine Zeit e o Die Party dey beginnt mein Ende pünktlich e o Du kannst es dir nicht leisten, zu spät zu kommen e ei Na wir sollen den Ort arrangieren e o Hey kena, na wahr
rede na du redest e o ich überprüfe meine Zeit für das Ding, eget e fehlerhaft o lass dich sehen, wie das Ding verzögert o du gehst denk sag na 8 edey knack e o oya, komm ein modo lass uns anfangen dey gehen Vor 2Face start dey
Langweile mich, Oga, Freund, nimm das Telefon, lass dich anrufen, lass mich anrufen, sag mir, sag, wir kommen, e, o, lass ihn, nein, sagen, wir haben uns nicht verlaufen, e, Tubaba, nolele, er, sing die Show
Aber der Hoda ist viel für die Straße e o Welche Art von Yawa ist dieser e o Gott sei Dank, wir erreichen die Party nicht o Just in time , was du uns sagst, beginnen sie mit der Show
Alle Jungs sind die Dem, dey flex o I leke leke die spielen für den Kwan di yo Oya, gib mir die Flasche und lutsche den Yaro
Lass mich anfangen mit dem quaff e o quaff und quaff bis zum Ende e o
Aber du musst, du musst deinem Gott die Ehre erweisen
Versuchen Sie, ohne Waffe zu kommen
Herrgott noch mal, versuche ohne Waffe zu kommen
Holen Sie sich einen Partner, machen Sie genau das, was Sie wollen
Herrgott noch mal, versuche ohne Waffe zu kommen
Fangen Sie die Stimmung ein und bekommen Sie das Gefühl
Sagen Sie Ihrem Mann, dass Sie radeln
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.