Nachfolgend der Liedtext Odogwu Interpret: Burna Boy mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Burna Boy
Make I remind you as e dey go
Bounce to the sound
When I bounce with the doe
Serve yourself na the matter we dey do
Omo you dey slow
Move make I move
I go slide
Then you go sink like a boat
Me I just dey laugh like say life is a joke
I like Igbo girls
Wey dey clean
Wey dey cook
If their boyfriend no get money then they can’t cope
Kuronbe
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Oh my God
What a symphony
Ahan
So tell me
What has gotten into me?
I step in real ride
Pull up in a Bentley
And with the
The diamond shinning on every ring you see
Lights on
Lights on
I be commodore
The girls dem
Dem want to touch pon my kponornor
And if you nor get work you be jantara
Abegi
So make you go sit down for one corner
You con dey border me
I go need my apology
You know I wanna see
All the fine girls wey dey totori
Make I kolobi
Hmmm
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Say na who they draw the map eho (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)
Wey the person, wey the cash e ooo (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion
Lass mich dich daran erinnern, wenn sie gehen
Hüpfen Sie zum Klang
Wenn ich mit der Hirschkuh hüpfe
Dienen Sie sich mit dem, was wir tun
Omo, du bist langsam
Beweg dich, damit ich mich bewege
Ich gehe rutschen
Dann sinkst du wie ein Boot
Ich lache nur, als würde ich sagen, das Leben ist ein Witz
Ich mag Igbo-Mädchen
Wey dey sauber
Wey dey kochen
Wenn ihr Freund kein Geld bekommt, kommen sie nicht zurecht
Kuronbe
Wenn ich Igbo erreiche, landen sie und nennen mich Odogwu (Odogwu)
Und als ich die Stadt betrete, setze ich mich für Agu (Odogwu)
Und niemand kann dich aufhalten, also fliegen wir vorbei, oh
Über jedes Hindernis e be Odogwu (Odogwu)
Oh mein Gott
Was für eine Symphonie
Ahan
Nun, sag' mir
Was ist in mich gefahren?
Ich steige in eine echte Fahrt ein
Fahren Sie mit einem Bentley vor
Und mit dem
Der Diamant, der auf jedem Ring leuchtet, den Sie sehen
Lichter an
Lichter an
Ich bin Commodore
Die Mädchen dem
Dem möchte pon my kponornor berühren
Und wenn du keine Arbeit bekommst, bist du Jantara
Abegi
Setzen Sie sich also in eine Ecke
Du grenzt an mich
Ich brauche meine Entschuldigung
Du weißt, ich will sehen
All die feinen Mädchen wey dey totori
Mach I kolobi
Hmmm
Wenn ich Igbo erreiche, landen sie und nennen mich Odogwu (Odogwu)
Und als ich die Stadt betrete, setze ich mich für Agu (Odogwu)
Und niemand kann dich aufhalten, also fliegen wir vorbei, oh
Über jedes Hindernis e be Odogwu (Odogwu)
Sag na, wen sie die Karte zeichnen, eho (Odogwu)
Du siehst den Champion (Odogwu) an
Wo sie Mädchen na wackelig nyansh eho (Odogwu)
Wey die Person, wey das Geld e ooo (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.