Oluwa Burna - Burna Boy
С переводом

Oluwa Burna - Burna Boy

Альбом
On a Spaceship
Год
2015
Язык
`Englisch`
Длительность
179530

Nachfolgend der Liedtext Oluwa Burna Interpret: Burna Boy mit Übersetzung

Liedtext " Oluwa Burna "

Originaltext mit Übersetzung

Oluwa Burna

Burna Boy

Оригинальный текст

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

Make i introduce

To the people wey wan make i lose

Cause oluwa burna too dey talk e truth

And e don reach stage wey some people want to prosecute

Wan press me make i turn mute

Wetin you go do

Make i ask you if to say na you

If you try to put your leg inside my shoe

You go see say e no easy to do wetin i dey do

i no dey

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen

If you feeling guilty pray make the song slap you

I don dey hear many things wey i no gbadu

Make i tell you to echo my love na so

Oooooh no be to dey shout

Is the living testimony me dey talk about

Until you see am with eye you go dey doubt

No be everything you go see wey you go yarn

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Everybody wan talk

Wetin dey shele, wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

If you dey for party play my gbedu non stop

Whether you like it or not, I go dey here very long

Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Перевод песни

Sie sei yi mon lo be o

Emi o lo be o

Sie sei yi mon lo be o

Emi o lo be o

Darf ich vorstellen

Für die Leute, die ich machen möchte, verliere ich

Denn Oluwa Burna redet zu sehr die Wahrheit

Und e erreichen nicht das Stadium, in dem einige Leute strafrechtlich verfolgt werden wollen

Wenn du mich drückst, schalte ich stumm

Machen Sie was

Lass mich dich fragen, ob ich na sagen soll

Wenn du versuchst, dein Bein in meinen Schuh zu stecken

Du gehst und sagst, dass es nicht einfach ist, wenn ich es tue

i nein dey

Gewann ni oluwa burna titi eine Ecke

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Er duldet nicht, dass er es entdecken wird

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don passiert

Wenn Sie sich schuldig fühlen, lassen Sie sich von dem Lied schlagen

Ich höre nicht viele Dinge, die ich nicht gbadu

Lass mich dir sagen, dass du meine Liebe wiederholen sollst

Oooooh nicht sein zu schreien

Ist das lebendige Zeugnis, von dem ich rede?

Bis du mich mit Augen siehst, zweifelst du nicht

Nein, sei alles, was du gehst, schau, wie du gehst, Garn

Gewann ni oluwa burna titi eine Ecke

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Er duldet nicht, dass er es entdecken wird

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey passiert wetin dey sup

Alle wollen reden

Wetin dey shele, wetin du redest

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

Wenn Sie Lust auf eine Party haben, spielen Sie mein gbedu ohne Unterbrechung

Ob es dir gefällt oder nicht, ich bleibe sehr lange hier

Na the gbedu für die Straße awon temi wan jooo

Gewann ni oluwa burna titi eine Ecke

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Er duldet nicht, dass er es entdecken wird

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin Person go do wey tey no go seht zu, wie er redet

Wetin Person go do wey tey no go seht zu, wie er redet

Ma lo be

Mein Bruder, nein, geh da hin o

Ma lo be

Mein Bruder, nein, geh da hin o

Ma lo be

Mein Bruder, nein, geh da hin o

Ma lo be

Mein Bruder, nein, geh da hin o

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.