Nachfolgend der Liedtext No Story Interpret: Hy2 mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Hy2
No moneeeeeeeey
No woman
More money
More women
If you no get money
She no go hear your story
If you get too much money
She go hear your story
In the beginning of your life
You dey work for big company
You are bless with many things
You dey see plenty money
Fine ladies dey come your way
Some of them dey play with you
Most of them dey follow you yarn
Dem dey follow you go around
One of them turn to be your wife oh
You dey bath am with money
She dey call you my honey
She dey even call you my money
You dey give am wetin she wants
If you call her she go respond
She dey cook better food for you
Na everyday you dey enjoy
Sudden sudden suddenly
Many things don dey change oh
Many things don dey happen oh
Things don dey turn around oh
No money for pocket oh
No money for bank oh
Ladies no dey come again
Friends no dey come again
The wife wey dey for house oh
Everyday she day complain oh
If you call her may she come oh
She know want hear, she know wan come
Kein moneeeeeeey
Keine Frau
Mehr Geld
Mehr Frauen
Wenn du kein Geld bekommst
Sie wird deine Geschichte nicht hören
Wenn Sie zu viel Geld bekommen
Sie hört sich deine Geschichte an
Am Anfang deines Lebens
Sie arbeiten für eine große Firma
Du bist mit vielen Dingen gesegnet
Du siehst viel Geld
Feine Damen kommen dir entgegen
Einige von ihnen spielen mit dir
Die meisten von ihnen folgen dir
Dem folgen sie dir herum
Einer von ihnen wird zu deiner Frau, oh
Du bist voll Geld
Sie nennt dich mein Schatz
Sie nennt dich sogar mein Geld
Du musst mir nass machen, was sie will
Wenn du sie anrufst, antwortet sie
Sie kocht bestimmt besseres Essen für dich
Na jeden Tag, den Sie genießen
Plötzlich plötzlich plötzlich
Viele Dinge ändern sich nicht, oh
Viele Dinge passieren nicht, oh
Die Dinge drehen sich nicht um, oh
Kein Geld für die Tasche, oh
Kein Geld für Bank oh
Meine Damen kommen nicht wieder
Freunde kommen nie wieder
Die Frau wey dey für Haus oh
Jeden Tag beschwert sie sich oh
Wenn du sie rufst, darf sie kommen, oh
Sie weiß, will hören, sie weiß, wan kommen
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.