Tears For Naija - Ice Prince
С переводом

Tears For Naija - Ice Prince

  • Год: 2014
  • Язык: Englisch
  • Длительность: 4:43

Nachfolgend der Liedtext Tears For Naija Interpret: Ice Prince mit Übersetzung

Liedtext " Tears For Naija "

Originaltext mit Übersetzung

Tears For Naija

Ice Prince

Оригинальный текст

There’s too much sadness you know

Everywhere… sadness

Mtcheeeeew

Sammy Gyang

If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

(Heaven go hear my name o)

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

(Nothing go ever do me)

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

Hundred and forty eight died in Abuja

Abi na 42 dey carry for Kaduna

I say my brother, e dey do me like a mental case

Some kain things happening within my state

But if you know me

Brother if you know me

Brother if you know me

You know I got you

But if you know me

Brother if you know me

You go know say I go carry you one day (Its that key you know)

Now tell me why you go kidnap my sister eh

If I do the same make you think am eh

If I do the same to a brother like you

You know say yawa go gas on another man too

Tell me why you go bomb blast the park my Gee

Same place my Mama dey stack my fee

Same place I dey get my food to feed

Brother tell me why you do me like that o

E dey pain me E dey pain me

E dey pain me E dey pain me

Brother E dey pain me E dey pain me

E dey pain all of us o

E dey pain everybody eh

Once upon a time

During the days of Jagua

O my beautiful naija

Naija naija

O my beautiful naijaSo so so so sorry

Shey if you boom NEPA we go see light?

And if you kill a man does it feel right?

A fake soldier come my village in a daylight

Spray all the mama dem one by one

My beautiful Nigeria

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no moreI feel like cry

You no suppose to kill Abuja one by one

You no suppose to kill Enugu one by one

You no suppose to kill Calabar one by one

You no suppose to send nobody to a grave

Imagine say na you wey dem do that

24 shots before you look back

Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey

pull gat

So tell me why did you become like this my Gee

I wanna know the truth so I can apologise for the things I did

Oo

Chimo kukuruku

Kukuruku kukuruku

I used to know peace love harmony

Chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion (If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

Heaven go hear my name o

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

Nothing go ever do me)

Перевод песни

Es gibt zu viel Traurigkeit, weißt du

Überall… Traurigkeit

Mtcheeeeew

Sammy Gyang

Wenn ich beteyyyy

Himmel, höre meinen Namen o

(Himmel, höre meinen Namen o)

Wenn ich beteyyyy

Nichts geht jemals für mich o

(Nichts geht jemals für mich)

Wenn ich sagen soll, na me wey dey bomb blast

Wenn zu sagen na me wey dey Waffe tragen

Wenn ich sagen soll, na me wey dey shoot man

Ich werde nicht müde, dem Bataillon zu folgen

Wenn ich sagen soll, na me wey dey bomb blast

Wenn zu sagen na me wey dey Waffe tragen

Wenn ich sagen soll, na me wey dey shoot man

Ich werde nicht müde, dem Bataillon zu folgen

148 starben in Abuja

Abi na 42 tragen sie für Kaduna

Ich sage mein Bruder, sie tun mir wie ein Geisteskranker

In meinem Bundesstaat passieren einige krasse Dinge

Aber wenn Sie mich kennen

Bruder, wenn du mich kennst

Bruder, wenn du mich kennst

Du weißt, dass ich dich habe

Aber wenn Sie mich kennen

Bruder, wenn du mich kennst

Du gehst, weißt, sag ich gehe, trage dich eines Tages (es ist dieser Schlüssel, den du kennst)

Jetzt sagen Sie mir, warum Sie meine Schwester entführen, eh

Wenn ich das Gleiche tue, denken Sie, ich bin eh

Wenn ich dasselbe mit einem Bruder wie dir mache

Du weißt, dass du auch bei einem anderen Mann Gas geben kannst

Sag mir, warum du den Park bombardierst, mein Gee

Derselbe Ort, an dem meine Mama mein Honorar stapelt

Derselbe Ort, an dem ich mein Essen zum Füttern bekomme

Bruder, sag mir, warum machst du mir das so o

E sie tun mir weh E sie tun mir weh

E sie tun mir weh E sie tun mir weh

Bruder E sie tun mir weh E sie tun mir weh

E dey Schmerzen uns alle o

E dey Schmerzen alle eh

Es war einmal

Während der Tage von Jagua

O meine schöne Naija

Naija naija

O meine schöne NaijaSo so so so leid

Shey, wenn Sie NEPA boomen, sehen wir Licht?

Und wenn du einen Mann tötest, fühlt es sich richtig an?

Ein falscher Soldat kommt bei Tageslicht in mein Dorf

Besprühe alle Mamas nacheinander

Mein wunderschönes Nigeria

Mich und dich nicht mehr

Mich und dich nicht mehr

Mich und dich nicht mehr

Mich und dich nicht mehr

Mich und dich nicht mehr

1996 warst du besser

1997 warst du besser

1998 warst du besser

Aber heutzutage verstehe ich dich nicht mehr

1996 warst du besser

1997 warst du besser

1998 warst du besser

Aber in diesen Tagen bekomme ich dich nicht mehr, mir ist zum Weinen zumute

Sie haben nicht vor, Abuja einzeln zu töten

Du hast nicht vor, Enugu einen nach dem anderen zu töten

Sie haben nicht vor, Calabar einzeln zu töten

Du hast nicht vor, niemanden in ein Grab zu schicken

Stellen Sie sich vor, sagen Sie, na, Sie tun das

24 Aufnahmen, bevor Sie zurückblicken

Stellen Sie sich vor, Sie sagen, dass die 60 Männer Ihre Straße betreten, wenn sie anfangen zu sterben

ziehen

Also sag mir, warum bist du so geworden, meine Gee

Ich möchte die Wahrheit wissen, damit ich mich für die Dinge entschuldigen kann, die ich getan habe

Uh

Chimo kukuruku

Kukuruku kukuruku

Früher kannte ich Frieden, Liebe, Harmonie

Chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

Wenn ich sagen soll, na me wey dey bomb blast

Wenn zu sagen na me wey dey Waffe tragen

Wenn ich sagen soll, na me wey dey shoot man

Ich werde nicht müde, dem Bataillon zu folgen

Wenn ich sagen soll, na me wey dey bomb blast

Wenn zu sagen na me wey dey Waffe tragen

Wenn ich sagen soll, na me wey dey shoot man

Ich werde nicht müde, dem Bataillon zu folgen (Wenn ich bete

Himmel, höre meinen Namen o

Himmel, höre meinen Namen o

Wenn ich beteyyyy

Nichts geht jemals für mich o

Nichts geht jemals für mich)

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.