Nachfolgend der Liedtext If E Happen For Lagos Interpret: Runtown mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Runtown
If you no know big man, you never know person
You no shine your eyes, you never see something
You never party for eko, omo you never do nothing
Government na yawa, dem no Dey do nothing
Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still
Dey japa
If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me I can’t shout
Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me, just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me
Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still
Dey japa
If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
If you no know big man, you never know person
You no shine your eyes, you never see something
You never party for eko, omo you never do nothing
Government na yawa, dem no Dey do nothing
Wenn du keinen großen Mann kennst, kennst du nie eine Person
Du strahlst nicht mit deinen Augen, du siehst nie etwas
Du feierst nie für eko, omo, du tust nie nichts
Regierung na yawa, dem nein Dey tut nichts
Na so dem Waka, Waka, Waka
Alle auf der Suche nach der Antwort
Die Sache, Sache, Sache
Wenn du mich fragst, wen ich frage, bin ich
Omo Wetin Dey pa pa pa
Gouverneursgespräch sagt na föderal
Derselbe Grund, warum die Reichen reicher werden, ist der Grund, warum der arme Mann immer noch
Dey japa
Falls es für Lagos passiert
Machen Sie e Dey in Lagos
Und wie für Lagos

Gats halten mich auf einem niedrigen Niveau
Augen auf meine Geldgatten, halte mich auf dem Boden
Weil gidi gidi gada gada no Dey den Kampf gewinnt
Also bringen wir das Feuer, Bruder, ich kann nicht schreien
Shey, weil du mich in einem Bentley siehst
Du willst mich befreunden, nur um mich zu beenden
Shey na my fault sagt, Gott segne mich
Na so dem Waka, Waka, Waka
Alle auf der Suche nach der Antwort
Die Sache, Sache, Sache
Wenn du mich fragst, wen ich frage, bin ich
Omo Wetin Dey pa pa pa
Gouverneursgespräch sagt na föderal
Derselbe Grund, warum die Reichen reicher werden, ist der Grund, warum der arme Mann immer noch
Dey japa
Falls es für Lagos passiert
Machen Sie e Dey in Lagos
Und wie für Lagos
Machen Sie e Dey in Lagos
Wenn du keinen großen Mann kennst, kennst du nie eine Person
Du strahlst nicht mit deinen Augen, du siehst nie etwas
Du feierst nie für eko, omo, du tust nie nichts
Regierung na yawa, dem nein Dey tut nichts
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.