Nachfolgend der Liedtext What Deh Go On Interpret: Shatta Wale mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Shatta Wale
To all my boys
Wey dey hustle for the system oo
(No Joke)
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Light off inna my area
People dey die from malaria
Pastor say Alleluyah
But I need to see no miracle
She abeshika
You buy house for Bulgaria
Your pinky dey school for America
And your country dey need clean water
No better classroom, de kingdom suffer
Ghetto youth make you raise up oo
This time you no go accept oo
If you dey go vote, vote wise oo
Shatta Movement party oo
Temale, dancehall naa
Me I talk if dont like gwaa
If you fight me
Obaa no maa
We go raise up and I bet Accra
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward?
What be the way forward?
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
An alle meine Jungs
Wey dey Hektik für das System oo
(Kein Witz)
Die Polizei hat einen Grasraucher erwischt
Wir nein fi sitzen Nima Goka
Reicher Mann, geh auf die Schlafcouch
Wenn es regnet, leiden wir alle
Was machst du weiter, 'Hey Ayata'
Sag mir etwas, was ist los?
Heutzutage zu viel Kantate
Unser Auge offen Kawa Hawa Fanta?
Alles, was wir wollen, ist ein cooler Ort, oo
Sagen Sie ihnen, dass sie uns unseren Raum geben oo
Wir können diese Schulgebühren nicht bezahlen oo
Challey, ich ärgere mich, ich nein, das Zifferblatt oo
Was ist los, oo Ghana?
Was ist los, oo Ghana?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wir sind müde und leiden oo
Wir sind müde und leiden oo
Was geht auf oo Afrika?
Was geht auf oo Afrika?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wie geht es weiter?
Wie geht es weiter?
Was ist los, oo Ghana?
Was ist los, oo Ghana?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wir sind müde und leiden oo
Wir sind müde und leiden oo
Licht aus in meiner Gegend
Menschen sterben an Malaria
Pastor sagt Alleluja
Aber ich muss kein Wunder sehen
Sie Abeshika
Sie kaufen Haus für Bulgarien
Ihre Pinky-Dey-Schule für Amerika
Und Ihr Land braucht sauberes Wasser
Kein besseres Klassenzimmer, das Königreich leidet
Die Ghetto-Jugend lässt dich aufwachsen
Diesmal gehst du nicht akzeptieren oo
Wenn Sie wählen gehen, wählen Sie mit Bedacht oo
Party der Shatta-Bewegung oo
Temale, Dancehall naa
Ich rede, wenn ich Gwaa nicht mag
Wenn du gegen mich kämpfst
Obaa no maa
Wir erhöhen und ich setze auf Accra
Was ist los, oo Ghana?
Was ist los, oo Ghana?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wir sind müde und leiden oo
Wir sind müde und leiden oo
Was geht auf oo Afrika?
Was geht auf oo Afrika?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wie geht es weiter?
Wie geht es weiter?
Was ist los, oo Ghana?
Was ist los, oo Ghana?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wir sind müde und leiden oo
Wir sind müde und leiden oo
Die Polizei hat einen Grasraucher erwischt
Wir nein fi sitzen Nima Goka
Reicher Mann, geh auf die Schlafcouch
Wenn es regnet, leiden wir alle
Was machst du weiter, 'Hey Ayata'
Sag mir etwas, was ist los?
Heutzutage zu viel Kantate
Unser Auge offen Kawa Hawa Fanta?
Alles, was wir wollen, ist ein cooler Ort, oo
Sagen Sie ihnen, dass sie uns unseren Raum geben oo
Wir können diese Schulgebühren nicht bezahlen oo
Challey, ich ärgere mich, ich nein, das Zifferblatt oo
Was ist los, oo Ghana?
Was ist los, oo Ghana?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wir sind müde und leiden oo
Wir sind müde und leiden oo
Was geht auf oo Afrika?
Was geht auf oo Afrika?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wie geht es weiter?
Wie geht es weiter?
Was ist los, oo Ghana?
Was ist los, oo Ghana?
Unsere Führungskräfte sprechen mit we oo
Wir sind müde und leiden oo
Wir sind müde und leiden oo
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.