Where I Come From - Shatta Wale
С переводом

Where I Come From - Shatta Wale

Год
2020
Язык
`Englisch`
Длительность
217070

Nachfolgend der Liedtext Where I Come From Interpret: Shatta Wale mit Übersetzung

Liedtext " Where I Come From "

Originaltext mit Übersetzung

Where I Come From

Shatta Wale

Оригинальный текст

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

E be like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Where I come from

Dem no fit talk people matter

That be why

Me I no dey go church oo

My bible for my chest oh

I be my own pastor

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lom, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from

Many problem dey oo

I say no food for table

Before evening we crack our brain ooh

Where I come from

Okada be our transport

Trotro station be our airport

We no get Visa, so how we go fly oo

Where I come from

E be who you know oo

And where I come from

Nobody knows, nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

Ibe like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi

E be like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Перевод песни

Wo ich herkomme, zahlt niemand Lösegeld

Wo ich herkomme

E sei wie sey niemanden, der sich darum kümmert, oh mein Gott

Wo ich herkomme, versuchen die Leute Phantom

Pikin fliegt nach London

Aber ich sage dir, wenn du es versuchst, gehst du taya oo

Wo ich herkomme

Dem keine fitten Leute sind wichtig

Deshalb

Ich, ich, nein, die gehen in die Kirche, oo

Meine Bibel für meine Brust oh

Ich bin mein eigener Pastor

Lomi ee lomi

Ich bin, als würde ich träumen

Ich wache nicht auf

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Nasser Mann, noch nie zuvor gesehen

Lomi ee lom, pah pah pah

Das Leben ist ein Krieg, ich falle nicht

Ich sage oh Baba Gott

Hilf mir, diese Mauer zu durchbrechen

Ich weiß, das Leben ist ein Krieg, ich falle nicht

Ich sage oh Baba Gott

Hilf mir, diese Mauer zu durchbrechen

Wo ich herkomme

Viele Probleme dey oo

Ich sage kein Essen für den Tisch

Vor dem Abend knacken wir unser Gehirn, ooh

Wo ich herkomme

Okada, sei unser Transportmittel

Trotro Station ist unser Flughafen

Wir bekommen kein Visum, also fliegen wir ooh

Wo ich herkomme

E sei wer du kennst oo

Und wo ich herkomme

Niemand weiß, niemand weiß morgen

Lomi ee lomi

Ich bin, als würde ich träumen

Ich wache nicht auf

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Nasser Mann, noch nie zuvor gesehen

Lomi ee lomi, pah pah pah

Das Leben ist ein Krieg, ich falle nicht

Ich sage oh Baba Gott

Hilf mir, diese Mauer zu durchbrechen

Ich weiß, das Leben ist ein Krieg, ich falle nicht

Ich sage oh Baba Gott

Hilf mir, diese Mauer zu durchbrechen

Wo ich herkomme, zahlt niemand Lösegeld

Wo ich herkomme

Ich mag dich, niemanden interessiert es, oh mein Gott

Wo ich herkomme, versuchen die Leute Phantom

Pikin fliegt nach London

Aber ich sage dir, wenn du es versuchst, gehst du taya oo

Lomi ee lomi

Sei wie ich träume

Ich wache nicht auf

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Nasser Mann, noch nie zuvor gesehen

Lomi ee lomi, pah pah pah

Das Leben ist ein Krieg, ich falle nicht

Ich sage oh Baba Gott

Hilf mir, diese Mauer zu durchbrechen

Ich weiß, das Leben ist ein Krieg, ich falle nicht

Ich sage oh Baba Gott

Hilf mir, diese Mauer zu durchbrechen

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.