Nachfolgend der Liedtext Ease Your Mind Interpret: Starboy, WizKid, Kel-P mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Starboy, WizKid, Kel-P
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Sey, many things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Looking at my past, i’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Mix monster
Viele Dinge öffnen mir nicht wirklich die Augen
Viele Dinge passieren, ohne meinen Geist zu öffnen
Dinge passieren nicht für mein Leben, wir machen es mir klar
Sey, es passieren viele Dinge und es ist wirklich gut
Lassen Sie niemals Smalltalk, sondern das Geld an mich herankommen
Ich arbeite, ich bete, oh, nichts macht mir Sorgen
Ich setze meinen Körper auf meine Mühle, lasse das Geld mich kontrollieren
Sey, mein Sound dem dey Summen, e stehen auf ihren Kiefern auf
An manchen Tagen muss es sein, dass es nicht regnet
Höre meinen Bruder, auch wenn es Tage zu lang sind
Auch wenn es so ist, als würde dein Licht nicht kommen
Beruhigen Sie einfach Ihren Geist
Du weißt schon, dieses Leben na Turn für Turn
Wenn deine Zeit gekommen ist, mein Bruder
No go weg
Wenn dein Ding kommt, mein Bruder
Keine Eile
Beruhigen Sie einfach Ihren Geist
Mi jaiye, mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Wenn ich auf meine Vergangenheit schaue, bin ich froh, dass sie vorbei ist
Standhaft, ich danke Jehova fest
Jetzt habe ich etwas Likkle-Eis in meiner Limonade
Und ich gieße noch etwas Eis ein, es hat mich kälter gemacht
Sehen Sie, wie die Musik mich an Orte führt
Sogar der Mensch bewertet nie
Wir bringen die Mädchen und Damen, die sie lieben, auf mich
Sehen Sie Starboy hier, wo die Männer hier sterben?
Und die Kele und die Mädchen, sie alle sind hier
An manchen Tagen muss es sein, dass es nicht regnet
Höre meinen Bruder, auch wenn es Tage zu lang sind
Auch wenn es so ist, als würde dein Licht nicht kommen
Beruhigen Sie einfach Ihren Geist
Du weißt schon, dieses Leben na Turn für Turn
Wenn deine Zeit gekommen ist, mein Bruder
No go weg
Wenn dein Ding kommt, mein Bruder
Keine Eile
Beruhigen Sie einfach Ihren Geist
Mi jaiye, mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Monster mischen
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.