Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji
С переводом

Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji

  • Год: 2017
  • Язык: Englisch
  • Длительность: 4:56

Nachfolgend der Liedtext Whiskey Interpret: Ice Prince, Sunny Neji mit Übersetzung

Liedtext " Whiskey "

Originaltext mit Übersetzung

Whiskey

Ice Prince, Sunny Neji

Оригинальный текст

Rose

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rose… aii.

aii

Iceprince Zamani

Sammy Gyang hey

Wanchan guy

Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy

My nigga no dey ever comot with the same tie

Fly nigga, cool Cat wey dey make friends

If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense

In two thousand and five Bolaji don dey finish school

The graduation party bad, omo pretty cool

See the girl, them a dress like Beyonce

If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?

In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag

He don dey roll among the niggas wey dey form swag

He don dey chill among the niggas wey dey pop pass

Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

All say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth

She been dey jand and me I never get my Visa yet

I been dey see am like the apple of my eye

Any nigga come around and we go battle till we die… yes

If na my Lizzy, omo na she wey dey come first

And I’m attracted to the booty in the long dress

So if na catwalk

When she go the Plaza

Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

And then I realised America was very far… yes

All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men

Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Aiiya mamama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mama

Aii yai yai yai

Nobody dey do you brother

You better think well

Its you and now

Only one way

Aii yai yai yai

Many people dem don go

Where dem dey?

We no know

Hey

Aii yai yai yai

Aiiya mamama eh

Mamama eh

Mamamama eh

Mama eh

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

My generation

My generation

We take a girl to the room and we tell her

Baby undress yourself

YOLO

Brother YOLO no dey bring life back

True story

What an elder sees sitting down

You know the rest

Перевод песни

Rose

Hennessy

Ich sehe meine Feinde nicht

Rose… aii.

aii

Eisprinz Zamani

Sammy Gyang, hallo

Wanchan-Typ

Dan iskan Typ

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Du hörst mich sagen

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Helfen Sie mir zu sagen

Ah zweitausendvier Bolaji war der Hauptdarsteller

Mein Nigga no dey hat jemals die gleiche Krawatte getragen

Flieg Nigga, coole Katze, wir machen Freunde

Wenn Bolaji den Club ablehnt, macht die Party keinen Sinn

In zweitausendfünf Bolaji beenden sie die Schule

Die Abschlussfeier schlecht, omo ziemlich cool

Sehen Sie das Mädchen, sie tragen ein Kleid wie Beyonce

Wenn Bolaji na dein Padi ist, meinst du, du gehörst zu ihr?

In zweitausendacht kommt Bolaji don dey Lag

Er rollt nicht unter den Niggas, die Beute bilden

Er chillt nicht unter den Niggas wey dey Pop Pass

Das Letzte, was ich hörte, war, dass er in einem Gelände begraben wurde

Verdammt

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Whisky Whisky Whisky Whisky

Trage mich gehen

Aii yai yai yai yai

Alle sagen

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Du hörst mich sagen

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Ich kannte mal eine hübsche Dame namens Elizabeth

Sie war dey jand und ich ich bekomme noch nie mein Visum

Ich habe gesehen, wie mein Augapfel ist

Irgendein Nigga kommt vorbei und wir kämpfen, bis wir sterben … ja

Wenn na meine Lizzy, omo na sie kommt zuerst

Und ich bin von der Beute in dem langen Kleid angezogen

Also wenn ein Laufsteg

Wenn sie auf die Plaza geht

Lizzy geht dey waka, als würde sie sagen, dass ihr Papa den Komplex bekommt

E tey wey Lizzy reist nach Amerika

Und dann wurde mir klar, dass Amerika sehr weit entfernt war … ja

Plötzlich macht Lizzy alle Männer der Stadt nackig

Das Letzte, was ich von der Ankündigung der Beerdigung von Lizzy höre

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Du hörst mich sagen

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Du hörst mich sagen

Aiiya Mama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mutter

Aii yai yai yai

Niemand kümmert dich, Bruder

Du denkst besser gut nach

Du bist es und jetzt

Nur eine Richtung

Aii yai yai yai

Viele Leute gehen nicht

Wo sind sie?

Wir wissen es nicht

Hey

Aii yai yai yai

Aiiya Mama eh

Mama eh

Mamamama eh

Mama eh

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Du hörst mich sagen

Geschichte Geschichte

Wir müssen Gott die Ehre geben

Wir müssen langsam leben

YOLO bringt nie das Leben zurück

Du hörst mich sagen

Meine Generation

Meine Generation

Wir bringen ein Mädchen ins Zimmer und sagen es ihr

Baby zieh dich aus

YOLO

Bruder YOLO bringt niemals das Leben zurück

Wahre Geschichte

Was ein Ältester sieht, wenn er sich hinsetzt

Du kennst den Rest

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.