Nachfolgend der Liedtext I Go Pay Interpret: Téni mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Téni
Oga Ndi oga Entertainment
Hmm yeh
Emiboy rightnow
Yeh Teni Makanaki
Odoyewu
Shey na u be the girl wey dey light up my fire
(Light up my fire)
Where u dey, i dey craze for your matter too
Makpami O
Omoele you know i love you
(You know i love you)
Makpami O
And i promise to always dey for you
How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
30 billion no go fit to do me o
All of your money no go fit to reach me o le le
If you no gree, Wait, pause, Free me O
Cos i getty another
Teni Makanaki get another
El le le lee le
Ama ma ma maa ma
This lov is not for free you gat to pay
Ele le le lee le
Ama ma ma maa ma
This love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh
How many million i go pay
For your love O my baby
Cos you' driving me crazy
How many million i go pay
For your love o my baby
(For your love)
Cos you' driving me crazy
(Cos you driving me yeah)
How many million i go pay
I go pay
I go pay
How many million i go pay
(Pay u go pay)
I go pay
(Ah u go pay)
I go pay
(Ah ah u go pay yeh yeh)
How many million i go pay
Emiboyrightnow
U go pay, how many million u go pay
Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
How many million u go pay.
Pay pay pay pay pay peperay peperayray
How many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana
Oga Ndi oga Unterhaltung
Hm ja
Emiboy sofort
Ja, Teni Makanaki
Odojewu
Shey na u u be das Mädchen, das mein Feuer anzündet
(Zünde mein Feuer an)
Wo du bist, ich bin auch verrückt nach deiner Angelegenheit
Makpami O
Omoele, du weißt, dass ich dich liebe
(Sie wissen, ich liebe dich)
Makpami O
Und ich verspreche, immer für dich zu sterben
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Für deine Liebe O mein Baby
Weil du mich verrückt machst
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Für deine Liebe zu meinem Baby
Weil du mich verrückt machst
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Ich gehe bezahlen
Ich gehe bezahlen
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Ich gehe bezahlen
Ich gehe bezahlen
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
30 Milliarden no go fit to do me o
Dein ganzes Geld reicht nicht aus, um mich zu erreichen, o le le
Wenn du nicht zustimmst, warte, pausiere, befreie mich O
Weil ich noch einen bekomme
Teni Makanaki bekommt noch einen
El le le lee le
Ama ma ma maa ma
Diese Liebe ist nicht umsonst, die du bezahlen musst
Ele le le lee le
Ama ma ma maa ma
Diese Liebe ist nicht umsonst, du musst zahlen, yeh yeeh
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Für deine Liebe O mein Baby
Weil du mich verrückt machst
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Für deine Liebe zu meinem Baby
(Für deine Liebe)
Weil du mich verrückt machst
(Weil du mich fährst, ja)
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Ich gehe bezahlen
Ich gehe bezahlen
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
(Pay-u-go-Pay)
Ich gehe bezahlen
(Ah du gehst bezahlen)
Ich gehe bezahlen
(Ah ah du gehst bezahle yeh yeh)
Wie viele Millionen gehe ich bezahlen
Emiboyrightnow
Du gehst bezahlen, wie viele Millionen gehst du bezahlen
Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
Wie viele Millionen zahlen Sie.
Pay pay pay pay peperay peperayray
Wie viele Millionen du gehst, zahlst, zahlst, zahlst, zahlst, zahlst, zahlst, zahlst, peperayana
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.