The Matter - Zlatan, PapiSnoop
С переводом

The Matter - Zlatan, PapiSnoop

  • Год: 2020
  • Язык: Englisch
  • Длительность: 2:30

Nachfolgend der Liedtext The Matter Interpret: Zlatan, PapiSnoop mit Übersetzung

Liedtext " The Matter "

Originaltext mit Übersetzung

The Matter

Zlatan, PapiSnoop

Оригинальный текст

It’s Mansa Jabulani

Haha Wahala!

(Ibile) Court!

All Cases has being adjourned till next week (AAstala)

Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Shey you don hear the matter?

Abi you no get data

They say pikin wey i born resemble Naira Marley

We dey on top the matter

As we dey on top the matter

Na hin we hear another matter

They say two papa post one pikin for children’s day

We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava

Ah But we go solve the matter

Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter

We go solve the matter

Burna and David dey fight

KRF make you solve the matter

Dem say dem see condom for isolation center

NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona

Rahman Jago dey on top the matter

Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?

Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para

Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)

Curfew meet Bobrisky for outside yesterday

Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo!

see me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala

I order Shawarma, i see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

Papisnoop

Haa!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo jo Jowizaza

Yepaa

Wo!

E ye ma copy cat

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer

Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)

Tenant do omo Landlord (Matter)

Police dog ge omo solider je (Matter)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)

Uber driver n lo learner (Matter)

Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)

Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)

Oh sniiiff

Zlatan

See me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala

I order Shawarma see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter

Ibile!

Who go solve the matter?

Their papa, their mama

Kerewa, Kerejo

(Ah Matter)

Kereji, kerewa

(Ah, ah Matter)

Their papa, their mama

Перевод песни

Es ist Mansa Jabulani

Haha Wahala!

(Ibile) Gericht!

Alle Fälle wurden auf nächste Woche vertagt (AAstala)

Dey don Dieb Richter Telefon oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Shey, hörst du die Sache nicht?

Abi Sie erhalten keine Daten

Man sagt, Pikin Wey i Born ähnele Naira Marley

Wir gehen der Sache auf den Grund

Während wir der Sache auf den Grund gehen

Na hin hören wir eine andere Sache

Sie sagen, zwei Papas posten einen Pikin für den Kindertag

Wir dey lösen die Angelegenheit (Ah glücklicher Kindertag)

Sagen Sie dies na big palava

Ah Aber wir gehen die Sache lösen

Weil wir die Angelegenheit nicht lösen, werden wir diese Art von Angelegenheit passieren

Wir lösen die Angelegenheit

Burna und David kämpfen

KRF lässt Sie die Angelegenheit lösen

Dem sagen, sie sehen Kondom für Isolationszentrum

NCDC löst die Angelegenheit (ah Abba Kyari)

Igbo heilen Korona

Rahman Jago hat sich der Sache angenommen

Was ist Bruder Jude von Cynthia Morgan?

Rufen Sie mich an oder lassen Sie uns die Angelegenheit lösen

Dem sagt Mercy dey para

Sagen Sie ihren Fans, sie würden sie nicht unterstützen (Eyan BigBrother)

Ausgangssperre trifft Bobrisky gestern draußen

Kein Richter kann über die beiden Dinge urteilen

Ah wo!

sehen Sie mich, sehen Sie wahala

Na, die die Sache lösen

Zu viel Kasala

Anwalt Kunle löst die Angelegenheit

Sehen Sie mich, sehen Sie wahala

Ich bestelle Shawarma, ich sehe Akara

Zu viel Palava Tante Yemisi kommt und löst die Sache

Papisnoop

Ha!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo jo Jowizaza

Yepaa

Wo!

E ye ma Nachahmer

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na, nur Zanku ist der Präsident, wir denken daran, den Produzenten zu wechseln

Yepaa

Tantchen fe ji Airpod (Materie)

Mieter do omo Vermieter (Angelegenheit)

Polizeihund geomo solider je (Materie)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Materie)

Uber-Fahrer n lo Lerner (Matter)

Straßenkämpfer, also kein Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin Draht (Materie)

Iyawo fi fo aso O sa sori Draht (Materie)

Oh schnüff

Zlatan

Sehen Sie mich, sehen Sie wahala

Na, die die Sache lösen

Zu viel Kasala

Anwalt Kunle geh die Angelegenheit lösen (Rechtsanwalt Kunle daa)

Sehen Sie mich, sehen Sie wahala

Ich bestelle Shawarma see akara

Zu viel Palava Tante Yemisi kommt und löst die Sache

Du bekommst Bitcoin-Angelegenheit, Patricia, löse die Angelegenheit

Ibile!

Wer löst die Angelegenheit?

Ihr Papa, ihre Mama

Kerewa, Kerejo

(Ah Macht)

Kereji, Kerewa

(Ah, ah Materie)

Ihr Papa, ihre Mama

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.