FEM - Davido

FEM - Davido

  • Erscheinungsjahr: 2020
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 3:22

Nachfolgend der Liedtext FEM Interpret: Davido mit Übersetzung

Liedtext " FEM "

Originaltext mit Übersetzung

FEM

Davido

Originaltext

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk

Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much

Small talk you don dey look who talk

Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty

Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty

Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

Before the, before the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much

'Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Para, para, para

Para for me

(Not she killing this one)

Liedübersetzung

Sei so, als würdest du nicht zu viel reden

Smalltalk, du redest nicht, wer redet

Frau (am schlimmsten)

Oboy, du tust dey doo zu viel

Smalltalk Sie sehen nicht, wer redet

Fem (und die schlimmste)

Person wey dey findet das pitty

Omo, nein, gib mir ein bisschen was

Ruf mich einfach an, du willst 30bg wissen

Sie wissen 30 bg, wenn Sie 30 bg sehen

Du wirst das Schlimme finden

Odogwu sagt, wir feiern gerne

Ruf mich einfach an, du willst 30bg wissen

Sie wissen 30 bg, wenn Sie 30 bg sehen

Äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh

Sag mir, dass ich mich anrufen soll

Äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh

Warum sie nicht para, para, para?

Para für mich

Warum alle nicht para, para, para?

Para für mich

Warum sie nicht para, para, para?

Para für mich

Nawa 30bg wir gehen para, para, para

Sie sind para für dich

Bevor die Sache ernst wird

Bevor die ganze Sache gefährlich wird

Sie müssen darauf achten, dass Sie nicht zu viel bleiben

Denn wenn du zu viel sagst, kann ich dich verarschen

Sie sehen, ich bekomme Fans wey dey para gan

Sie sehen meinen eigenen G Pass G-Wagon

Mein Nigga, ich setze Züge, kein Tweet-Starter

Ich kriege Männer, ich sammle auf keinen Fall Jungs

Ich lebe mein Leben, Mann, der sich vor Ort anpasst

Wenn ich na me sage, geben sie ihnen Leben

Sie sagen mir, wer ihnen den Verstand gegeben hat, geben Sie ihnen den Verstand

Lebe mein Leben, Mann, die richten mich vor Ort auf

Wenn ich na me sage, geben sie ihnen Leben

Sie sagen mir, wer ihnen den Verstand gegeben hat, geben Sie ihnen den Verstand

Äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh

Sag mir, dass ich mich anrufen soll

Äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh, äh

Warum sie nicht para, para, para?

Para für mich

Warum alle nicht para, para, para?

Para für mich

Abs., Abs., Abs

Para für mich

(Nicht sie tötet diese hier)

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.