Dis Love - WizKid, Tiwa Savage
С переводом

Dis Love - WizKid, Tiwa Savage

  • Год: 2020
  • Язык: Englisch
  • Длительность: 2:35

Nachfolgend der Liedtext Dis Love Interpret: WizKid, Tiwa Savage mit Übersetzung

Liedtext " Dis Love "

Originaltext mit Übersetzung

Dis Love

WizKid, Tiwa Savage

Оригинальный текст

Top boy

Yah

Tell me baby girl how you dey o?

Baby tell me make I know how you dey o?

Baby tell me how much I go pay o

And we go fly go anywhere for holiday o

This love na walangolo

This love na wantinti

Make we play like we dey movie o

That kind play wey you go dey play mummy oo

Mummy o mummy o Mummy ooo

Girl na me go dey play Daddy oo

Girl if you be baby I be nanny o

See as you fine like Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

[Tiwa Savage

Anywhere you dey

I go dey o

Long as I dey with my baby o

Wetin them no know them go hate o

Kiss me baby make them vex o

Carry the matter for their head o

Kiss me baby make I rest o

Nobody do me like you do

Kiss me baby make them vex o

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

[Wizkid[

Baby girl I love you

Sit down pon it

Baby girl come whine up pon it o

I know you love this beat, sweet melanin

Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me

My Jamaican girls come whine up for me

Ojota girls come whine am for me

My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

London boy come give it to me

All my Lagos boys them spend it on me

Jamaican boys them jam it for me

My American boys them swag it for me

Yea

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

DJ Spinall

Give it to me

Give it to me

Give it to me

Spinall

Wahgwan

Spellz

Перевод песни

Spitzenjunge

Yah

Sag mir, Baby Girl, wie geht es dir?

Baby sag mir, lass mich wissen, wie du dich verstehst?

Baby, sag mir, wie viel ich zahle

Und wir fliegen fliegen irgendwohin in den Urlaub o

Diese Liebe na walangolo

Diese Liebe na Wantinti

Lass uns so spielen, als würden wir den Film o spielen

Diese Art Spiel, wey du gehst, sie spielst Mama oo

Mama o Mama o Mama ooo

Mädchen, na ich, geh, sie spielen Daddy oo

Mädchen, wenn du Baby bist, bin ich Kindermädchen o

Sehen Sie, wie es Ihnen geht, wie Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby, lass mich sterben, wo du stirbst

Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby, lass mich sterben, wo du stirbst

Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen

[Tiwa Savage

Wo immer Sie wollen

Ich gehe, dey o

Solange ich mit meinem Baby lebe, o

Wetin sie nicht wissen, dass sie hassen o

Küss mich, Baby, mach sie ärgerlich

Tragen Sie die Sache für ihren Kopf o

Küss mich Baby, lass mich ausruhen o

Niemand macht mich so wie du

Küss mich, Baby, mach sie ärgerlich

Diese Liebe na walangolo

Diese Liebe na Wantinti

Diese Liebe na walangolo

Diese Liebe na Wantinti

[Wizkid[

Baby, ich liebe dich

Setzen Sie sich darauf

Kleines Mädchen, komm, wimmere hoch, o

Ich weiß, dass du diesen Beat liebst, süßes Melanin

Oh, du könntest meine süße Seniorita sein

Amerikanisches Mädchen, komm und jammere für mich

Meine jamaikanischen Mädchen kommen und jammern für mich

Ojota-Mädchen kommen und winseln für mich

Meine karibischen Mädchen kommen für mich aufgetaucht

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby, lass mich sterben, wo du stirbst

Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen

Junge aus London, komm, gib es mir

Alle meine Lagos-Jungs geben es für mich aus

Jamaikanische Jungs jammen es für mich

Meine amerikanischen Jungs tauschen es für mich aus

Ja

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby, lass mich sterben, wo du stirbst

Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen

Diese Liebe na walangolo

Diese Liebe na Wantinti

Diese Liebe na walangolo

Diese Liebe na Wantinti

DJ Spinall

Gib es mir

Gib es mir

Gib es mir

Spinell

Wahwan

Zauber

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.