Nachfolgend der Liedtext Koroba Interpret: Tiwa Savage mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Tiwa Savage
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don’t mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Ich werde dieses Leben nicht leiden
Wenn ich Politikern folge
Hören Sie auf Papier
Sie rufen die Prostitution an
Wer mag keinen Genuss?
Wenn Geld für die Tasche ist
Shebi na Staatshaushalt o?
Wir blasen wie eine Trompete
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koro, Kuru, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koro, Kuru, Koroba, Koroba
Oya, tragt alle etwas
Er sagt, Liebling, ich beobachte dich
Kleine Sache, du wirst Mugu
Sie kommen, schreien Sie, Ole
Das Geld, für das Sie nicht arbeiten
Schlechtes Kommando
Du trägst Überlastung
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koro, Kuru, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koro, Kuru, Koroba, Koroba
Oya, tragt alle etwas
Ich möchte Sie überhaupt nicht stören
Monkey dey worki Bambus dey hacken
Kila me ti, sag mir, sag, du redest und tust oga
Sag mir, was du machst
Ich möchte Sie überhaupt nicht stören
Monkey dey worki Bambus dey hacken
Kila me ti, sag mir, sag, du redest und tust oga
Sag mir, was du machst
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koro, Kuru, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya trage am
Koroba, Koro, Kuru, Koroba, Koroba
Oya, tragt alle etwas
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.