
Nachfolgend der Liedtext Confidence Interpret: EMA mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
EMA
You come deliver sinner like me
And you call me «special pikin»
Lord e plenty wetin you hand do for me
You Dey give me confidence, gimmie confidence
I’m a proper result of your grace
Cause you use your love commot my mistakes
Lord e plenty wetin your hand do for me
You Dey give me confidence, gimmie confidence
So I give you my life, and everything I have is yours
You no go use me catch cruise
I give you my world, you are my all in all
You no go use me catch cruise
Cause you give perfect love yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love yeah yeah
Perfect love
I no believe say na me wey you use
When I reason, I still Dey confuse
Cause if na person, them no go love me
The way that you do
No go do the things that you do
You Dey give me confidence
Na me the evidence
Say na anybody you like you use
You be general;
you pick, you choose
You Dey give me confidence
Na me be the evidence oh oh
Say na anybody you like you use
You be general;
you pick, you choose
So I give you my life, and everything I have is yours
You no go use me catch cruise
I give you my world, you are my all in all
You no go use me catch cruise
Cause you give perfect love yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love yeah yeah
Perfect love
OUTRO
This your love, e no get sorrow
This your love, e no dey die
Cause I know you know tomorrow
Me I no go ever cry
Du kommst und befreist Sünder wie mich
Und du nennst mich "Special Pikin"
Herr, viel nasse Hand tue für mich
Du gibst mir Selbstvertrauen, gib mir Selbstvertrauen
Ich bin ein richtiges Ergebnis deiner Gnade
Weil du deine Liebe verwendest, um meine Fehler zu kompensieren
Herr, viel Benetzung deiner Hand tue für mich
Du gibst mir Selbstvertrauen, gib mir Selbstvertrauen
Also gebe ich dir mein Leben und alles, was ich habe, ist dein
Du darfst mich nicht für eine Fangkreuzfahrt nutzen
Ich gebe dir meine Welt, du bist mein Alles in allem
Du darfst mich nicht für eine Fangkreuzfahrt nutzen
Weil du perfekte Liebe gibst, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Du gibst perfekte Liebe, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Du gibst perfekte Liebe, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Du gibst perfekte Liebe, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Ich glaube nicht, sag mir, wie du es verwendest
Wenn ich nachdenke, bin ich immer noch verwirrt
Denn wenn keine Person ist, dann liebt sie mich nicht
Die Weise in der du es machst
Mach nicht die Dinge, die du tust
Sie geben mir Vertrauen
Nennen Sie mir die Beweise
Sagen Sie na, jeder, den Sie verwenden möchten
Seien Sie allgemein;
du wählst, du wählst
Sie geben mir Vertrauen
Na mich ist der Beweis, oh oh
Sagen Sie na, jeder, den Sie verwenden möchten
Seien Sie allgemein;
du wählst, du wählst
Also gebe ich dir mein Leben und alles, was ich habe, ist dein
Du darfst mich nicht für eine Fangkreuzfahrt nutzen
Ich gebe dir meine Welt, du bist mein Alles in allem
Du darfst mich nicht für eine Fangkreuzfahrt nutzen
Weil du perfekte Liebe gibst, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Du gibst perfekte Liebe, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Du gibst perfekte Liebe, yeah yeah
Vollkommene Liebe
Du gibst perfekte Liebe, yeah yeah
Vollkommene Liebe
OUTRO
Das ist deine Liebe, e no Trauer
Das ist deine Liebe, e no dey sterben
Weil ich weiß, dass du es morgen weißt
Ich werde niemals weinen
EMA • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.