Motivation - Erigga
С переводом

Motivation - Erigga

Год
2018
Язык
`Englisch`
Длительность
213680

Nachfolgend der Liedtext Motivation Interpret: Erigga mit Übersetzung

Liedtext " Motivation "

Originaltext mit Übersetzung

Motivation

Erigga

Оригинальный текст

pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a

and as i come with my red and red make dem give me chance

you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a

how e do u now as u don galala for inside azonto

Victor AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me lost a

but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a

i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay

my biggest motivation na those wey

dey hate 2 seconds dem dey motivate us

Erigga (verse 1)

see if e won burst na 2 seconds 3 too tay

day break everywhere burst my woman pay

this year we go give wahala problem

where the girls dey use my benz take go toll them

incase dem won dey assume na to spray

the money anyhow like another man perfume

if sars won jump i nicked follow dem

watin dey happen officer me and u get problem

old warri me nor bother nobody

so nor dey bother me so hold this funds take press

everywhere hard i know e nor easy bros

even for hell fire now devil sitdown dey press

respect who get but fear who never collect

he first taking now there area take scatter

street na general market u fit pick 2

suspension na hold on rough character

Victor AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me lost a

but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a

i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay

my biggest motivation na those wey

dey hate 2 seconds dem dey motivate us

Erigga (verse 2)

see i dey lagos dem won turn the boy to house boy

but oluwa no gree he too love the boy

no joy my guy my guy no dey the street

if trust dey then water for nor fit dey cook fish

idle mind dey opposite devil workshop

i no fit be apprentice i get work to chop

i no dey proud about am but watin man go do

pikin dey one side abi e nor go chop go school

if mouth won tear make e tear finish

the worst thing to happen to man na see finish

when i die write say i try for my grave

life na market and everybody here come trade

omo the rubish when e be say my eyes don see

even this water wey i cry e nor fit commot am

i nor fit complain e join watin give me voltage

tomorrow get belle witch nor fit abort am lie lie

Victor AD (Chorus)

pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a

and as i come with my red and red and make dem give me chance

you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a

how e do u now as u don galala for inside azonto

Victor AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me lost a

but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a

i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay

my biggest motivation na those wey

dey hate 2 seconds dem dey motivate us

Erigga (Outro)

omo na dey street be this o where landlord dey turn to ternant

2 seconds form big boy very soon u go dey chop reminant

when dem say life na general market dem go dey give some people

suspension,

suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds

motivate urself mehn everybody with their motivation habeg

still on collection confirmation na must habeg

Перевод песни

pikin wey dey findet partyreis keine angst zu fürchten tanz a

Und wenn ich mit meinem Rot und Rot komme, lass sie mir eine Chance geben

Sie wissen nicht, wie das Lied beginnt, sie beeilen sich zu tanzen

wie geht es dir jetzt als du don galala für inside azonto

Victor AD (Hook)

meine größte Motivation na diejenigen, die mich verloren haben

aber meine größte Motivation sind diejenigen, die sagen, ich sehe kein Essenshacken a

Ich sage, meine größte Motivation sind diejenigen, die Hektik und Bezahlung sagen

meine größte Motivation na diese Wey

Sie hassen 2 Sekunden, die uns motivieren

Erigga (Vers 1)

Sehen Sie, ob e Burst na 2 Sekunden 3 zu tay gewonnen hat

Tagesanbruch überall platzte mein Frauenlohn

Dieses Jahr gehen wir zum Wahala-Problem

Wo die Mädchen meinen Benz benutzen, nehmen Sie sie mit

falls sie davon ausgehen, dass sie nicht sprühen

das Geld sowieso wie ein anderer Mann parfümiert

Wenn Sars gewonnen hat, habe ich Follow Dem geklaut

Was passiert, Officer, ich und du bekommst ein Problem

alter Krieg mich noch niemanden stören

also störe sie mich nicht, also halte diese Mittel, nimm die Presse

überall schwer kenne ich e noch einfache bros

Sogar für Höllenfeuer jetzt Teufel Sitdown dey press

Respektiere, wer bekommt, aber fürchte, wer nie kassiert

Er nimmt jetzt zuerst den Bereich, nimmt Streuung

Street na General Market u Fit Pick 2

Suspendierung na hold on rauer Charakter

Victor AD (Hook)

meine größte Motivation na diejenigen, die mich verloren haben

aber meine größte Motivation sind diejenigen, die sagen, ich sehe kein Essenshacken a

Ich sage, meine größte Motivation sind diejenigen, die Hektik und Bezahlung sagen

meine größte Motivation na diese Wey

Sie hassen 2 Sekunden, die uns motivieren

Erigga (Vers 2)

Sehen Sie, ich dey lagos, der gewonnen hat, verwandeln Sie den Jungen in einen Hausjungen

aber oluwa no gree er liebt den Jungen auch

nein Freude mein Kerl mein Kerl nein die Straße

Wenn du ihnen vertraust, dann Wasser für noch fitten Fisch kochen

müßiger Geist gegenüber der Teufelswerkstatt

ich bin kein lehrling, ich bekomme arbeit zu hacken

Ich bin nicht stolz auf mich, aber watin Mann, mach es

pikin dey one side abi e nor go chop go school

Wenn der Mund Tränen gewonnen hat, mach die Tränen fertig

das Schlimmste, was einem Menschen passieren kann, bis er fertig ist

Wenn ich sterbe, schreibe, sag, ich versuche es für mein Grab

Leben auf dem Markt und alle hier kommen zum Handel

omo the ruish, wenn e be sagen, dass meine Augen nicht sehen

Sogar dieses Wasser wey ich weine und bin nicht fit

Ich kann mich nicht beschweren und mitmachen, was mir Spannung gibt

morgen krieg schöne hexe noch fit abort am lie lie

Victor AD (Chor)

pikin wey dey findet partyreis keine angst zu fürchten tanz a

und wenn ich mit meinem rot und rot komme und sie dazu bringe, mir eine Chance zu geben

Sie wissen nicht, wie das Lied beginnt, sie beeilen sich zu tanzen

wie geht es dir jetzt als du don galala für inside azonto

Victor AD (Hook)

meine größte Motivation na diejenigen, die mich verloren haben

aber meine größte Motivation sind diejenigen, die sagen, ich sehe kein Essenshacken a

Ich sage, meine größte Motivation sind diejenigen, die Hektik und Bezahlung sagen

meine größte Motivation na diese Wey

Sie hassen 2 Sekunden, die uns motivieren

Erigga (Outro)

omo na dey street sei hier, wo sich der Vermieter an ternant wendet

2 Sekunden bilden Big Boy sehr bald u go dey Chop Reminant

Wenn sie sagen, Leben auf dem allgemeinen Markt, geben sie einigen Leuten etwas

Suspension,

Suspendierung na okere Gefängnis 4 Jahre u dey warten wie Rente 2 Sekunden

motiviere dich mehn alle mit ihrer Motivation habeg

noch auf Abholbestätigung na muss habeng

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.