Nachfolgend der Liedtext My Load Interpret: Fabian mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Fabian
Na who geti loadi wey you dey carry?
Na who geti loadi wey you dey carry eee e?!
Na who geti loadi wey you dey carry brother?
Call: Jesus You carry my load for me eee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Some people dey carry wetin no be dem own
Dem dey take their mouth dey talk am
I geti this, I geti that
That thing no be your portion ee
Call: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m broke eee
Res: Jesus e carry
Call: When I’m down ee e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m lonely eee
Res: Jesus e carry
Call: You brake my heart
Res: Jesus e carry
Call: Eh!
E carry e
Res: E carry
Call: All my troubles
Res: Jesus e carry
Call: All my trouble eee
Res: Jesus e carry
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: If I try narrate the things You do eee
Res: Oga agbakam isi
Call: the way You dey carry me like baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Call: chim idi ebube
Res: okoko o
Call: The way You dey do me
Res: I never know
Carry me comot for makoko
You tush my life from head to toe
The way You dey bless me double o e e!
Res: Ewee chime e
Call: you comot my life from trouble o, le le!
Res: Chime e, eee
Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee
Res: you carry my loadi for me
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee
Res: You carry my loadi for me
Call: You carry o, my loadi ee
Res: you carry my loadi for me
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e
Res: you carry my loadi for me
My blessing is not of this world e e e
My success is not of this world yeee e
Touch not my anointed
Do my prophet no harm
For who God has blessed
No man no man can curse
Call: Anything I do e
Res: Jesus e carry
Call: Any song I sing ee
Res: Jesus e carry
Call: Anywhere I go
Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: Eee Jesus You carry my load for me
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my load for me ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e
Res: you carry my loadi for me…
Na, wer wird geladen, wen du trägst?
Na, wer wird geladen, wey du trägst, eee e?!
Na, wer wird geladen, wen du Bruder trägst?
Ruf: Jesus Du trägst meine Last für mich eee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Papa Du trägst mein Loadi für mich yeee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Jesus, du trägst meinen Loadi für mich, yeee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Papa Du trägst mein Loadi für mich yeee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Manche Leute tragen Nässe, die sie nicht besitzen
Sie nehmen ihren Mund, sie reden am
Ich verstehe dies, ich verstehe das
Das Ding ist nicht dein Teil, ee
Aufruf: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Anruf: Wenn ich pleite bin, eee
Res: Jesus e carry
Anruf: Wenn ich unten bin, ee e
Res: Jesus e carry
Anruf: Wenn ich einsam bin, eee
Res: Jesus e carry
Rufen Sie: Sie brechen mein Herz
Res: Jesus e carry
Anruf: Äh!
E tragen e
Antwort: E Carry
Anruf: All meine Probleme
Res: Jesus e carry
Anruf: All meine Probleme eee
Res: Jesus e carry
Na Jesus Christus sei derjenige
Wey sie tragen meinen Loadi für mich
Na Jesus Christus sei derjenige
Wey sie tragen meinen Loadi für mich
Er kam, um am Kreuz zu sterben
Nur um meinen Loadi für mich zu tragen
Er kam, um am Kreuz zu sterben
Nur um meinen Loadi für mich zu tragen
Anruf: Wenn ich versuche, die Dinge zu erzählen, die du tust, eee
Res: Oga agbakam isi
Rufen Sie: die Art, wie Sie mich wie Baby tragen, o o o
Res: Ime dalam obim le
Aufruf: chim idi ebube
Res: okoko o
Ruf: So wie du mich tust
Antwort: Ich weiß es nie
Trage mich für Makoko
Du tust mein Leben von Kopf bis Fuß
Die Art, wie du mich segnest, doppelt o e e!
Res: Ewee Chime e
Rufen Sie: Sie komot mein Leben aus Ärger o, le le!
Res: Chime e, eee
Ruf: Daddy Du trägst meinen Loadi für mich, ya ya yaeee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Rufen Sie: Ich sage, Sie tragen tragen tragen tragen tragen tragen eee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Du trägst o, mein Loadi ee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Eee Jesus du trägst meine Last für mich e e e
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Mein Segen ist nicht von dieser Welt e e e
Mein Erfolg ist nicht von dieser Welt, yeee
Berühre nicht meinen Gesalbten
Tue meinem Propheten keinen Schaden
Für wen Gott gesegnet hat
Niemand kann niemand verfluchen
Anruf: Alles, was ich tue, z
Res: Jesus e carry
Call: Jedes Lied, das ich singe ee
Res: Jesus e carry
Anruf: Wohin ich auch gehe
Res: Ich bin gesegnet, ich bin gesegnet, ich bin gesegnet
Na Jesus Christus sei derjenige
Wey sie tragen meinen Loadi für mich
Na Jesus Christus sei derjenige
Wey sie tragen meinen Loadi für mich
Er kam, um am Kreuz zu sterben
Nur um meinen Loadi für mich zu tragen
Er kam, um am Kreuz zu sterben
Nur um meinen Loadi für mich zu tragen
Rufen Sie: Eee Jesus Du trägst meine Last für mich
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Jesus Du trägst eee, Du trägst eee, Du trägst eee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: Jesus Du trägst meine Last für mich ee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: du trägst meine Last ey, du trägst meine Last e, Papa ee
Res: Du trägst mein Loadi für mich
Ruf: du trägst, du trägst, du trägst, du trägst meine Last e
Res: du trägst mein Loadi für mich…
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.