One Trouser - Falz
С переводом

One Trouser - Falz

Год
2020
Язык
`Englisch`
Длительность
226820

Nachfolgend der Liedtext One Trouser Interpret: Falz mit Übersetzung

Liedtext " One Trouser "

Originaltext mit Übersetzung

One Trouser

Falz

Оригинальный текст

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, he just win the lotto

So, he put a brand new range on the titi

But on that same day

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here (You never see anything)

E for better make dem hold us, oh

E for better make dem hold us

Somebody stop us

Maybe call police and try to report us

Some people stop, but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)

Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)

Wey he just take speed enter that Jeep, oh

Yepa!

He don buy market

Instead to relax make he try quiet

He want still dey show that he have madness

He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Перевод песни

Jimi wa Motor, großer großer Motor

Jimi olowo, er hat gerade im Lotto gewonnen

Also hat er dem titi ein brandneues Sortiment aufgesetzt

Aber am selben Tag

Es passiert etwas für Lagos

Für Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don platzt

Wey niemand geht fit aufhören

Es passiert etwas für Lagos

Für Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don platzt

Wey niemand geht fit aufhören

Ein Mann kehrte ihm das Hemd um

Die Fitten und Toughen, die gehen, kommen, um sich niederzulassen

Dem nur, weil sie sich selbst verfluchen

Ihr Mund riecht und spürt Sie nicht

Niemand verlässt uns in der Nähe, um uns zu beugen

Shey, Sie möchten testen, dass Sie Ihre Lektion lernen

Halten Sie mein Hemd, Sie wollen, dass es biegt?

Wer hat dich geboren?

Sag mir, wer jetzt verrückt ist

Heute, heute machen wir den Smackdown

Shebi we go kuku, komm in eine Hose

Shey, du sagst, du gehst nicht zurück

Omo, sag mir, wer jetzt verrückt ist

Heute, heute machen wir den Smackdown

Shebi we go kuku, komm in eine Hose

Shey, du sagst, du gehst nicht zurück

Halt mich, oh, halt mich, oh

Halt mich, oh, halt mich, oh

Ich passe zu Shey was gan for here (Du siehst nie etwas)

E besser, lass sie uns halten, oh

E zum Besseren, lass sie uns halten

Jemand hält uns auf

Rufen Sie vielleicht die Polizei an und versuchen Sie, uns zu melden

Manche Leute hören auf, aber sie wollen sich nur konzentrieren

Ich weiß nicht, ob eine Person so koloriert ist, oh (Baba yi ni were gan)

Na diese Person, die diesen Jeep fährt, oh (Hey o ga o!)

Na, wenn dieser Danfo meine Straße betritt, oh (Kurombe)

Wey er nimmt einfach Geschwindigkeit und steigt in diesen Jeep ein, oh

Japa!

Er kauft den Markt nicht

Anstatt sich zu entspannen, lass ihn es ruhig versuchen

Er will immer noch zeigen, dass er wahnsinnig ist

Er kennt den Wahnsinn nicht, den Wahnsinn (O ma shey o)

Es passiert etwas für Lagos

Für Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don platzt

Wey niemand geht fit aufhören

Es passiert etwas für Lagos

Für Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don platzt

Wey niemand geht fit aufhören

Ein Mann kehrte ihm das Hemd um

Die Fitten und Toughen, die gehen, kommen, um sich niederzulassen

Dem nur, weil sie sich selbst verfluchen

Ihr Mund riecht und spürt Sie nicht

Niemand verlässt uns in der Nähe, um uns zu beugen

Shey, Sie möchten testen, dass Sie Ihre Lektion lernen

Halten Sie mein Hemd, Sie wollen, dass es biegt?

Wer hat dich geboren?

Sag mir, wer jetzt verrückt ist

Heute, heute machen wir den Smackdown

Shebi we go kuku, komm in eine Hose

Shey, du sagst, du gehst nicht zurück

Omo, sag mir, wer jetzt verrückt ist

Heute, heute machen wir den Smackdown

Shebi we go kuku, komm in eine Hose

Shey, du sagst, du gehst nicht zurück

Halt mich, oh, halt mich, oh

Halt mich, oh, halt mich, oh

Ich fit to Shey were gan for here

Halt mich, oh, halt mich, oh

Halt mich, oh, halt mich, oh

Ich fit to Shey were gan for here

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.