Nachfolgend der Liedtext Defender Interpret: Frank Edwards mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my music
Oh nanana nene, defender
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na you be my defender /2x
Them say with your name I no go sell my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be my defender
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Repeat chorus and verse 2
Verteidiger
Na du bist mein Verteidiger
Ich werde mein Lied singen, du wirst meine Musik erheben
Oh nanana nene, Verteidiger
T’ojo ba ro na, du musst mich beschützen
Wenn ich na bete, antwortest du mir o
Alter zu Alter du nein dey koba me o
Na du bist mein Verteidiger
Meine Liebe zu dir, ich rede nicht mehr, ich bin fertig
Wenn sie sich sammeln, zerstreust du sie
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na du bist mein Verteidiger
Ogo ogo ogo ogo
Halleluja
Ogo ogo ogo ogo
Halleluja
Ogo ogo ogo ogo
Halleluja
Na du bist mein Verteidiger /2x
Sie sagen, mit deinem Namen verkaufe ich meine Musik nicht
Ich erzähle, sage, warum ich nicht meinen Jesus anrufen kann
Aber überall spielen sie nicht meine Musik o e e
Na du bist mein Verteidiger
Deine Liebe zu mir bringt mich immer noch zum Staunen
Heil, Heil, Ehre, Ehre sei deinem Namen
Jeden Tag, na du gibst mir Recht, o Baba
Na du bist mein Verteidiger
Von Ruhm zu Ruhm
Du änderst meine Geschichte nicht, oh
Güte und Barmherzigkeit folgen mir o
Na das, was wir, mein Gott, tun
Na, du deckst mich ab, deckst mich ab, deckst mich ab
Seit ich ein kleiner Junge war, Baba
Na du bist mein Verteidiger
Meine Liebe zu dir, ich rede nicht mehr, ich bin fertig
Wenn sie sich sammeln, zerstreust du sie
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na du bist mein Verteidiger
Refrain und Strophe 2 wiederholen
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.