Nachfolgend der Liedtext Sweet Love Interpret: Frank Edwards mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Frank Edwards
Ije love o
This kinda love nawa o
Ehn ehn
Your love is sophisticated
Helelelele, Helelelele
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to
Your name
Ehn ehn
The way You dey love me be like touch and follow
You love me first na hin I de love You back o ehhe
Tilili welele, nah our love story o
The story be say, You die ontop my matter
Jesu mi o, You dey do am for me
You carry the sorrow away
You carry the trouble away
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to
Your name
Everybody make una come
Jehovah emewom mmah
This love wey I dey see
Calabar dey call am Ima
Ima, Ima bong
Ima Ima Ima eh
Eh Eh
Na because of me my Ima die for me eh
I dey gbadun wetin You dey do
You dey tinger linger me dey go
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to
Your name
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise sekem, Ise ise sekem ise
Ye ye, sugar mo
E ye ye, oyoyoyo
Ise sekem, ise ise sekem ise
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Ich liebe o
Diese Art von Liebe nawa o
äh äh
Ihre Liebe ist raffiniert
Hellelele, Helelele
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zucker
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit
Dein Name
äh äh
Die Art, wie du mich liebst, ist wie Berühren und Folgen
Du liebst mich zuerst, dann liebe ich dich zurück, ehhe
Tilili welele, nah unsere Liebesgeschichte o
Die Geschichte lautet: Du stirbst auf meiner Materie
Jesu mi o, du bist für mich
Du trägst die Trauer fort
Du trägst den Ärger weg
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zuckerobidogo
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zucker
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit
Dein Name
Alle machen una kommen
Jehova emewom mmah
Diese Liebe, die ich sehe
Calabar nennen mich Ima
Ima, Ima Bong
Ima Ima Ima eh
Eh Eh
Na wegen mir stirbt meine Ima für mich eh
Ich glaube, du wirst es tun
Du wirst mich verweilen, wenn du gehst
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zuckerobidogo
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zucker
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit, Herrlichkeit
Dein Name
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zucker
Iyekelekele olo
Iyololo
Iyekelekele olo
Iyololo
Ise sekem, ise ise sekem ise
Yeye, Zucker Mo
E-ye-ye, oyoyyoyo
Ise sekem, ise ise sekem ise
Na diese Art von Liebe macht meinen Körper süß wie Zucker
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.