Nachfolgend der Liedtext Bureau De Changer Interpret: Kcee mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Kcee
From today, I be bureau de changer
I get am for pound, I get am for Dollar
Spend the money eh, alhaji naira
And if e finish, we call e-money eh (e-money dey come) eh
As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)
A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)
Number one bureau de changer (number one bureau de changer)
Standard bureau de changer (standard bureau de changer)
Oga (ehn) spray the Naira (ok)
After the Naira make you spray the dollar oh (No time) eh
Kcee, number one baller (very big boy)
And when I ball I dey spray the dollar oh
Na one life wey we dey live no another
As we dey ball make we still dey thank jehovah
Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (chop money)
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (everybody let’s go)
From today, I be bureau de changer
I get am for pound, get am for dollar
Spend the money eh alhaji naira (alhaji damburuko)
And if e finish, we call e-money eh
As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)
A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)
Number one bureau de changer (number one bureau de changer)
Standard bureau de changer (standard bureau de changer)
Asanwa (nne) do u remember (of course)
I been dey chike you na back in December
I send you WhatsApp nne you no dey answer.
(why na)
I pray to my God oh, e really answer
Na one life wey we dey live no another
As you dey ball make you still dey thank jehovah (common common eh)
From today, I be bureau de changer
I get am for pound, get am for dollar
Spend money eh, alhaji Naira
And if e finish we call e-money eh (e-money is coming) eh
As a bureau de changer (a bureau de changer eh)
A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)
Number one bureau de changer (number one bureau de changer)
Standard bureau de changer (standard bureau de chnager)
Bureau de changer (just take it and go)
Bureau de changer
Standard bureau de changer (standard ballers)
International bureau de changer
Na one life wey We dey live, no another
As we dey ball make we still dey thank jehovah
Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (from today)
Ab heute bin ich Wechselstube
Ich bekomme am für Pfund, ich bekomme am für Dollar
Gib das Geld aus, eh, alhaji naira
Und wenn e fertig ist, nennen wir e-Geld eh (e-Money dey come) eh
Als Bureau de Changer (als Bureau de Changer eh)
Ein Mega-Bureau de Changer (e le le le le Bureau de Changer)
Nummer eins Wechselstube (Nummer eins Wechselstube)
Standard-Wechsler (Standard-Wechsler)
Oga (ehn) sprüh die Naira (ok)
Nach der Naira sprühst du den Dollar oh (keine Zeit) eh
Kcee, Baller Nummer eins (sehr großer Junge)
Und wenn ich Ball habe, sprühe ich den Dollar oh
Kein Leben, wir leben kein anderes
Während wir Ball machen, danken wir Jehova
Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (Geld hacken)
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (alle gehen wir)
Ab heute bin ich Wechselstube
Ich bekomme am für Pfund, bekomme am für Dollar
Gib das Geld aus, eh alhaji naira (alhaji damburuko)
Und wenn e fertig ist, nennen wir e-Geld eh
Als Bureau de Changer (als Bureau de Changer eh)
Ein Mega-Bureau de Changer (e le le le le Bureau de Changer)
Nummer eins Wechselstube (Nummer eins Wechselstube)
Standard-Wechsler (Standard-Wechsler)
Asanwa (nne) erinnerst du dich (natürlich)
Ich habe dich schon im Dezember angefeuert
Ich sende Ihnen WhatsApp mit Ihrer Antwort.
(warum nein)
Ich bete zu meinem Gott, oh, wir antworten wirklich
Kein Leben, wir leben kein anderes
Während du den Ball machst, dankst du immer noch Jehova (gemeinsam, eh)
Ab heute bin ich Wechselstube
Ich bekomme am für Pfund, bekomme am für Dollar
Geld ausgeben, eh, alhaji Naira
Und wenn wir fertig sind, nennen wir E-Geld eh (E-Geld kommt) eh
Als Bureau de Changer (ein Bureau de Changer eh)
Ein Mega-Bureau de Changer (e le le le le Bureau de Changer)
Nummer eins Wechselstube (Nummer eins Wechselstube)
Standard-Wechsler (Standard-Wechsler)
Geldwechsler (einfach nehmen und los)
Wechselstube
Standard-Wechsler (Standard-Baller)
Internationale Wechselstube
Na ein Leben, das wir leben, kein anderes
Während wir Ball machen, danken wir Jehova
Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa Ego
Oya putanu ntanu tanu kaitawa Ego (von heute)
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.