Nachfolgend der Liedtext Eh God (Barnabas) Interpret: Kizz Daniel mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Kizz Daniel
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah!
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah!
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Lieber Vater im Himmel
Es wird Zeit zu übernehmen
E don tey wey, ich störe dich
Zieh dich zurück, Luzifer
Ich folge nicht Pastor Dey Beef Imam
Vater Na Vater
Sag mir, dass ich meinen Anruf nicht besetzt habe
Ich habe mich auf dich konzentriert, auf GOTT
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Ich verstehe
Ich halte Gott
Ich komme zuerst
Ich ziehe Boss an
Viel Gerede
Viel Lärm
Viele Leute
Don Con-Bericht
Ah!
Eh Gott o
Nein, lass mich fallen o
Dieses eine, was die Dinge kosten
Ich möchte immer noch Ball spielen
Ich möchte immer noch tanotano
Eh Gott o
Nein, lass mich fallen o
Dieses eine, was die Dinge kosten
Ich möchte immer noch Ball spielen
Ich möchte immer noch tanotano
Lieber Vater im Himmel
Manchmal fange ich deinen Segen ein
E dey tey zum Gesicht zeigen
Wir sind wie HIV
Kirche für Verein
Gucci für Stoff
Land für 'Hafen
Mach dem no mind me Yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Ich verstehe
Ich halte Gott
Ich komme zuerst
Ich ziehe Boss an
Viel Gerede
Viel Lärm
Viele Leute
Don Con-Bericht
Ich verstehe
Ich halte Gott
Ich komme zuerst
Ich ziehe Boss an
Viel Gerede
Viel Lärm
Viele Leute
Don Con-Bericht
Ah!
Eh Gott o
Nein, lass mich fallen o
Dieses eine, was die Dinge kosten
Ich möchte immer noch Ball spielen
Ich möchte immer noch tanotano
Eh Gott o
Nein, lass mich fallen o
Dieses eine, was die Dinge kosten
Ich möchte immer noch Ball spielen
Ich möchte immer noch tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.