Leg Over - Mr Eazi
С переводом

Leg Over - Mr Eazi

  • Erscheinungsjahr: 2018
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 3:18

Nachfolgend der Liedtext Leg Over Interpret: Mr Eazi mit Übersetzung

Liedtext " Leg Over "

Originaltext mit Übersetzung

Leg Over

Mr Eazi

Оригинальный текст

Zagadat

Dem come, body tan tan

It’s your boy Eazi

It’s E Kelly

My baby dey confuse me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Ah

It’s your boy Eazi

My baby dey distract me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse oh oh oh

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Перевод песни

Zagadat

Komm, Körperbräune, Tan

Es ist dein Junge Eazi

Es ist E Kelly

Mein Baby verwechselt mich mit ihrem Hintern

Wenn sie einen Kerl bekommt, schicken sie ihr Geld aus London

Sie sieht mich wie einen "Johnny Just Come" (Zagadat)

Wenn Affen arbeiten, eh

Pavian e nur hacken

Ich gehe die ganze Wäsche hacken, eh

Solange du mir meinen Teil gibst

Baby, bring dich dazu, mich nicht zu drängen

Abeg zwingt dich, mich mit Vorsicht zu behandeln

Ah, ah, aaahhh

Bein vorbei

Mein Baby, gib mir ein Bein über ahn ahn

(Mxm)

Bleib dran

E be she dey gib mir, eh eh

Bein vorbei

Meine Mama gibt mir ein Bein über eh eh

Spiel ist aus

Sie ist gekommen, gib mir das Spiel vorbei

Eh eh

Ich bin verwirrt

Ich bin verwirrt

Wenn du dich umdrehst

Baby, du bringst mich zum Verwirren, ooo

Du Douala mag ein Kamerun

Faszinieren Sie den Jungen und das Baby, um mich zu verwirren

Commando, du bist Commando

Du befiehlst dem Jungen mit Überladung

Yeh yeh, ich passe nicht, alleine zu stehen

Ich muss meinen Typen vor dem Rendezvous anrufen

Mein Baby lenkt mich mit ihrem Hintern ab

Ich verwirre oh oh oh

Ich bin verwirrt

Wenn du dich umdrehst

Baby, du bringst mich zum Verwirren, ooo

Du Douala mag ein Kamerun

Faszinieren Sie den Jungen und das Baby, um mich zu verwirren

Commando, du bist Commando

Du befiehlst dem Jungen mit Überladung

Yeh yeh, ich passe nicht, alleine zu stehen

Ich muss meinen Typen vor dem Rendezvous anrufen

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.