Nachfolgend der Liedtext Babylon Interpret: Nneka mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Nneka
As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well;
suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh?
Africa
In you babylon
On our way to zion
Wie du es meinst
Du beugst deinen Kopf
Wie du es so siehst
Du vergießt diese Tränen
Meine Broda lässt dich aufstehen
In diesem Leben hast du nichts zu verlieren
Meine Schwester lässt dich aufwachen
Journey wen u don waka no be invane
Ich weiß, sag
Sie arbeiten gut, gut
Sie schwitzen nicht gut;
leiden leiden gut gut
Waka waka gut gut
Warum meine Leute für diese Naija suffa sind
Warum mein Volk für Afrika suffa ist
Für die Menschen in den Ghettos
Kein Blutvergießen und kein Kummer über den Regen
Dem blenden unsere Augen nicht mit dem weltlichen Dingen
Sagen Sie, der Kampf würde niemals enden, oh, er fängt gerade erst an
Saro wiwa rede am, azikiwe rede am awowa rede am
U na no sie hören, dass du den Boten töten kannst
Aber Sie können die Nachricht nicht töten
Töte mich Messenger, du tötest die Nachricht nicht
Warum mein Volk Sufa für Afrika erklärt
Warum mein Volk für diese Naija in Babylon suffa ist
Leide suffa, oh naija
Leiden aahhhh?
Afrika
In dir Babylon
Auf unserem Weg nach Zion
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.