Nachfolgend der Liedtext Local Champion Interpret: Nneka mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Nneka
Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae

Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Naija reggae, warri reggae
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Shebi, ich bin Halbkaste, denn ich trage Farbe, folge Körper, leihe Pose
Shebi, ich bin Dorfbewohnerin, weil ich Swag wey Lagos Woman no get bekomme
Du sagst, ich sei Analphabet, weil ich eine Waffi-Attitüde in meinem Blut habe
Ich werde nicht lügen, ich habe versucht, mich an deinen Oyibo-Lagos-Stil anzupassen, aber ich bin gescheitert
Ich bin Naija-Reggae, ich bin Warri-Reggae
Dem hat mich in der Nähe des Dorfes Okporikoko geboren
Ich bin Warri Reggae, sie sagen, ich bin Waffi Mugu
Aber sie sehen mich wegen Ihres Posters für die Stadt Lagos
Waffi-Reggae, ich bin Naija-Reggae

Lass uns nicht lügen, na du redest, mein Essen ähnelt Mamas eigenen
Aber du musst gestehen, na my local way dey sweet you pass
Shebi, du vermisst mich jetzt, denn ich trage keinen Rock, keinen Koi-Koi-Schuh und Weave-on
Weil ich deine auffällige Art nicht mag, lass Originalität fallen, lass mich fallen
Ich bin Naija-Reggae, ich bin Warri-Reggae
Dem hat mich in der Nähe des Dorfes Okporikoko geboren
Ich bin Warri Reggae, sie sagen, ich bin Waffi Mugu
Aber sie sehen mich wegen Ihres Posters für die Stadt Lagos
Waffi-Reggae, ich bin Naija-Reggae
Dem hat mich in der Nähe des Dorfes Okporikoko geboren
Ich bin Warri Reggae, sie sagen, ich bin Waffi Mugu
Aber sie sehen mich wegen Ihres Posters für die Stadt Lagos
Naija-Reggae, Warri-Reggae
Dem hat mich in der Nähe des Dorfes Okprikoko geboren
Warri-Reggae, Waffi-Reggae
Dem sehen Sie mich für Ihr Lagos-Stadtplakat
Ich bin Naija-Reggae, ich bin Warri-Reggae
Dem hat mich in der Nähe des Dorfes Okporikoko geboren
Ich bin Warri Reggae, sie sagen, ich bin Waffi Mugu
Aber sie sehen mich wegen Ihres Posters für die Stadt Lagos
Waffi-Reggae, ich bin Naija-Reggae
Dem hat mich in der Nähe des Dorfes Okporikoko geboren
Ich bin Warri Reggae, sie sagen, ich bin Waffi Mugu
Aber sie sehen mich wegen Ihres Posters für die Stadt Lagos
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.