Nachfolgend der Liedtext Abule Interpret: Patoranking mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Halt mich fest
Halte am jeje
Dies ist eine andere Geschichte o
Für meinen Verstand
Lassen Sie mich für Abule passieren
Über diese große Party in meinem Abule
Ich war mit meiner besten Freundin Kunle dort
Kunle ist dort mit seiner Freundin Shile
Ghetto-Mädchen sind wie Takasufe
So viele hübsche Mädchen stecken in meinem Maultier
Ich frage mich nur, welche Art von Party eh
Alles yapa alles dey
Aaah oh
Ich bekomme viele Mädchen, weil sie aus Mowe kommen
AJ-Jungs, die sie gerne wegwerfen
Omo se gobe
Wir haben nur ein bisschen Spaß
Wir wollen weitermachen
Verrückte Mädchen wie Meg Thee Stallion
Aber meine Freundin ist hier, sie macht mich an
Das ist der Grund warum ich
Halt mich fest
Halte am jeje
Halt mich fest
Halte am jeje
Das ist der Grund warum ich
Halt mich fest
Halte am jeje
Halt mich fest
Halte am jeje
Oh mein Gott, du kannst es besser
Süßer gbedu von Ebute Metta
Bis ins Nigerdelta
Na, wir bekommen bin
Viel Olololo
Gyal’em nuff o ogologo
Ich möchte nur dringend ein Foto machen
Bevor der Baba uns sagt, wir sollen gehen
Aaah oh
Ich bekomme viele Mädchen, weil sie aus Mowe kommen
AJ-Jungs, die sie gerne wegwerfen
Omo se gobe
Wir haben nur ein bisschen Spaß
Wir wollen weitermachen
Verrückte Mädchen wie Megan Stallion
Aber meine Freundin ist hier, sie macht mich an
Das ist der Grund warum ich
Halt mich fest
Halte am jeje
Halt mich fest
Halte am jeje
Das ist der Grund warum ich
Halt mich fest
Halte am jeje
Halt mich fest
Halte am jeje
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.