Nachfolgend der Liedtext Small Ting Interpret: Simi mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Simi
Small blocking dem talk say na vex o
Small date you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na cry
Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now
Small play you say baby it’s over and this one say him loyal
And naso small thing, dey become long thing
I’m telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it’s alright, it’s alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it’s alright, girl it’s alright, small girl big God o
Small ginger wan ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious
Small fresh wey you fresh
Small doe whe you get
Small sense whe you set oh, see as dem dey vex out
And naso small thing, dey become long thing
I’m telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it’s alright, it’s alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it’s alright, girl it’s alright, small girl big God o
Kleine Blockaden sagen na vex o
Kleines Date, bei dem du nach Sex fragst o
Kleine Ohrfeige und sie reden sagen na kämpfen
Kleine Prahlerei, sie reden, sagen, weinen
Kleiner Kuss, du sagst, was wir jetzt sind, wir sind jetzt nichts als Bleistift sehen
Kleines Spiel, du sagst Baby, es ist vorbei und dieser sagt ihm treu
Und naso kleines Ding, sie werden langes Ding
Ich sage dir etwas, du siehst nie nichts
Naso kleines Ding, das ist stark, oh
Kleines Ding, dem dey long o
Aber es ist in Ordnung, es ist in Ordnung, kleines Mädchen, großer Gott o
Naso kleines Ding dem dey stark o
Wenn sie reden wollen, bringen sie sie zum Reden, oh
Aber es ist in Ordnung, Mädchen, es ist in Ordnung, kleines Mädchen, großer Gott o
Kleiner Ingwer wan ni pe mu bee gan
Kleine Sängerin, die den Rekord bricht
Kleine Frage, sagen Sie, Sie sind eifersüchtig, sagen Sie mir, wer kostbar ist
Klein frisch wey du frisch
Kleines Reh, wenn Sie bekommen
Kleiner Sinn, wenn Sie sich setzen, oh, sehen Sie, wie sie sich ärgern
Und naso kleines Ding, sie werden langes Ding
Ich sage dir etwas, du siehst nie nichts
Naso kleines Ding, das ist stark, oh
Kleines Ding, dem dey long o
Aber es ist in Ordnung, es ist in Ordnung, kleines Mädchen, großer Gott o
Naso kleines Ding dem dey stark o
Wenn sie reden wollen, bringen sie sie zum Reden, oh
Aber es ist in Ordnung, Mädchen, es ist in Ordnung, kleines Mädchen, großer Gott o
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.