
Nachfolgend der Liedtext Always Interpret: Skales, Davido mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Skales, Davido
Tee di di di di di di di di di di di
It’s Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Skales
OBO Baddest
S to the K
(Spellz!)
See this loving wey i get, e go take away your sorrow
See this loving wey i get, e go dey until tomorrow
See this loving wey i get, take the lead and I’ll follow
Baby always, always o
Yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh
You make me prostrate o, come be my own date o
If na money you want I got it… ah eh I garrit
If na shopping you want I got it… ah eh I garrit
If na visa you want I got it… ah eh I garrit
Baby always, always Ooo
I‘m ready to go very far for your love, far afar
Let’s have a good time baby girl turn it up, turn it up
I love your behind, you got to be mine… ooshey
Give me a chance, to have this dance…
Say you want, even na money know say i no dey manage
What you want, if na love you know say i carry package
Baby girl you say you want, even na to travel
You say we go travel go everywhere
I don buy her what she want…
Ehh baby i buy you all thing, what she want
Baby always always, wait and I go purchase
Girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o
And i no dey complain, we go dey the front page
Baby always, always Ooo
Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
Omo toh set o, toh set o, toh set o, toh set o
Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
I go love you always, always o
(Suka sounds… Spellz)
Baby always, always Ooo
Tee di di di di di di di di di di di
Es ist Davido
Tee di di di di di di di di di di di
Waagen
OBO Baddest
S zum K
(Zauber!)
Sehen Sie dieses liebevolle Wey, das ich bekomme, und gehen Sie, nehmen Sie Ihren Kummer weg
Sehen Sie dieses liebevolle Wey, das ich bekomme, e go dey bis morgen
Sieh dieses liebevolle Wey, das ich bekomme, übernimm die Führung und ich werde folgen
Baby immer, immer o
Ja … meine toyin Tomate, meine süßeste Kartoffel eh eh
Abeg nur Corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
Komm, sei mein Porträt, o, ich mag deine sexy Figur 8, o eh eh
Du bringst mich dazu, mich niederzuwerfen, komm, sei mein eigenes Date, o
Wenn du kein Geld willst, ich habe es … ah, eh, garrit
Wenn na shoppen willst, ich habe es … ah eh ich garrit
Wenn ein Visum du willst, ich habe es … ah eh, ich garrit
Baby immer, immer Ooo
Ich bin bereit, für deine Liebe sehr weit zu gehen, weit weg
Lass uns eine gute Zeit haben, Babymädchen, dreh es auf, dreh es auf
Ich liebe deinen Hintern, du musst mein sein … ooshey
Gib mir eine Chance, diesen Tanz zu haben …
Sagen Sie, Sie wollen, auch wenn Sie kein Geld haben, sagen Sie, ich schaffe es nicht
Was Sie wollen, wenn Sie es lieben, sagen Sie, ich trage das Paket
Baby Girl, du sagst, du willst, sogar na reisen
Du sagst, wir reisen überall hin
Ich kaufe ihr nicht, was sie will…
Ehh Baby, ich kaufe dir alles, was sie will
Baby immer immer, warte und ich gehe kaufen
Mädchen, ich gbadun deine Taille o, Baby Girl drehe dich einfach o
Und ich beschwere mich nicht, wir gehen auf die Titelseite
Baby immer, immer Ooo
Omo toh fein o, toh fein o, toh fein o, toh fein o
Omo toh set o, toh set o, toh set o, toh set o
Omo toh süß o, toh süß o, toh süß o
Ich werde dich immer lieben, immer o
(Suka klingt… Spellz)
Baby immer, immer Ooo
Teyana Taylor, Davido • 2020
Kizz Daniel, Davido • 2024
Aya Nakamura, Davido • 2019
Clean Bandit, Davido, Love Ssega • 2018
Tion Wayne, Jae5, Davido • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.