Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Englisch`
Длительность
323400

Nachfolgend der Liedtext Kalakuta Show Interpret: The Motet, Fela Kuti mit Übersetzung

Liedtext " Kalakuta Show "

Originaltext mit Übersetzung

Kalakuta Show

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Make we talk something

We never talk before and

We dey see am everyday

(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)

Look de man he dey waka

Hungry dey run for him face

Him pepeye* cap for him head

Him khaki woolen shirt for him body

Him trouser dey fly above him knee

The people wey employ da man

Give him permit to carry the thing

Weh bad

Dem give him permit to carry baton

Dem give him permit to carry tear-gas

Dem give him permit to carry bullet

Him fit carry basket for protection too

Na so we dey see am every day

No so he dey happen every day

One day

One day

The whole thing change

One day

One day

The whole thing change

One day

One day- Kalakuta Show

One day

One day

Kalakuta Show

Kalakuta Show

Dem make sure dem

Use tear-gas, baton & bullet

Dem use them basket

For protection too

Dem do one thing

Dem never do before

Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass

Kalakuta show-o-o

Kalakuta show (una na na na na na na na na)

Kalakuta Show (2x)

Babu wire dem-o cut

Look fence dem break

Look gate dem fall

Everybody dey run

Look head dem break

Look blood him dey flow

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Na na na na na na na

Look loya** him dey come **(lawyer)

Him he loya him dey come

Look loya dem beat

Look loya him dey run

Look loya him dey run

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Organ solo

Sax solo

End with bass/percussion under solo sax

Перевод песни

Lass uns etwas reden

Wir reden nie vorher und

Wir sehen mich jeden Tag

(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)

Schau de Mann, er dey Waka

Hungrig rennen sie ihm ins Gesicht

Ihn Pepeye* Kappe für Ihn Kopf

Khakifarbenes Wollhemd für ihn für seinen Körper

Seine Hose fliegt über seinem Knie

Die Leute, die wir beschäftigen, da man

Geben Sie ihm die Erlaubnis, das Ding zu tragen

Weh schlecht

Dem geben ihm die Erlaubnis, den Schlagstock zu tragen

Dem geben ihm die Erlaubnis, Tränengas zu tragen

Dem geben ihm die Erlaubnis, eine Kugel zu tragen

Ihm passt auch ein Tragekorb zum Schutz

Na also wir sehen mich jeden Tag

Nein also das passiert jeden Tag

Ein Tag

Ein Tag

Das Ganze ändert sich

Ein Tag

Ein Tag

Das Ganze ändert sich

Ein Tag

Eines Tages – Kalakuta Show

Ein Tag

Ein Tag

Kalakuta-Show

Kalakuta-Show

Dem stellen Sie sicher, dass dem

Verwenden Sie Tränengas, Schlagstock und Kugel

Dem benutzen sie Korb

Auch zum Schutz

Dem tun eine Sache

Das tun sie noch nie

Dem-o mieten … Axt-o … dem-o bringen … Entermesser

Kalakuta Show-o-o

Kalakuta-Show (una na na na na na na na na)

Kalakuta-Show (2x)

Babu-Draht-Demo-Schnitt

Schauen Sie sich den Zaun an

Schau, Tor dem Fall

Alle laufen

Sieh dir den Kopf an

Schau, wie er blutet

Kalakuta-Show o-o

Kalakuta-Show

Na na na na na na na

Schau, loya** ihm, sie kommen **(Anwalt)

Ihn, er loya ihn, er kommt

Schau, loya dem beat

Schau, loya ihm, dass er rennt

Schau, loya ihm, dass er rennt

Kalakuta-Show o-o

Kalakuta-Show

Orgel solo

Saxophon solo

Schluss mit Bass/Percussion unter Solo-Saxophon

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.