Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Englisch`
Длительность
278970

Nachfolgend der Liedtext Roforofo Fight Interpret: The Motet, Fela Kuti mit Übersetzung

Liedtext " Roforofo Fight "

Originaltext mit Übersetzung

Roforofo Fight

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Roforofo fight…

From Abeokuta city

Translation to original English:

She tear pata, he tear buba

She tear pata, he tear buba

She tear trouser, he tear pant

She tear trouser, he tear pant

She pull the thing commot, he tear the thing

She pull the thing commot, he tear the thing

All don scatter

From Abeokuta city

Get away

Fuck off

Who are you?

Go and die

Fuck away

Get away

Who are you?

Go and shit

You dey craze

I no craze

Fuck away

Who are you, eh?

Na two people dey yab so

Na two people dey yab so

Where them dey yab, roforofo dey

Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

Huh!

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look

If you yourself

You yourself dey among the crowd wey dey look

And your friend

Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am

Tell am make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because Roforofo dey

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

By and by

By and by the fight go start

By and by

By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face

Them yansh go be roforofo yansh

Them body go be roforofo body

You no go know

You no go know who your friend be

You no go fit help your friend

Just because roforofo dey

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your face

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your yansh

You go tell am make him no vex

You don tell am before make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

Huh!

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

You no go know your friend from who

You don tell am before

Make him no fight o

Roforofo dey for there

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

Перевод песни

Roforofo-Kampf…

Aus der Stadt Abeokuta

Übersetzung ins englische Original:

Sie zerreißt Pata, er zerreißt Buba

Sie zerreißt Pata, er zerreißt Buba

Sie zerreißt die Hose, er zerreißt die Hose

Sie zerreißt die Hose, er zerreißt die Hose

Sie zieht das Ding durch, er zerreißt das Ding

Sie zieht das Ding durch, er zerreißt das Ding

Alle streuen nicht

Aus der Stadt Abeokuta

Geh weg

Verpiss dich

Wer bist du?

Geh sterben

Verpiss dich

Geh weg

Wer bist du?

Geh und scheiße

Du bist verrückt

Ich bin nicht verrückt

Verpiss dich

Wer bist du, hm?

Na, zwei Leute haben es so

Na, zwei Leute haben es so

Wo sie yab, roforofo dey

Wo sie yab, roforofo dey

Jetzt hör mir jetzt jetzt zu

Huh!

Zwei Leute haben sich getraut

Menge sie schauen

Roforofo dey

Zwei Leute haben sich getraut

Menge sie schauen

Roforofo dey

Was siehst du?

Roforofo kämpft eh

Was hörst du?

Roforofo kämpft eh

Wenn du unter die Menge gehst, wey dey schau

Wenn Sie selbst

Du selbst siehst in der Menge aus, wie du siehst

Und dein Freund

Ihr Freund gehört zu den beiden Wey Dey Yab

Sag mir, sag mir, sag mir, sag mir

Sag ihm, ich mache ihm keinen Kampf o

Machen Sie ihm keinen Kampf

Machen Sie ihm keinen Kampf, weil Roforofo dey

Dein Freund ärgert ihn nicht

Ihn nicht ärgern patapata, ihn nicht hören

Dein Freund ärgert ihn nicht

Ihn nicht ärgern patapata, ihn nicht hören

Nach und nach

Nach und nach fängt der Kampf an

Nach und nach

Nach und nach verlieben sie sich in roforofo o

Sie sehen Roforofo-Gesicht

Them yansh go be roforofo yansh

Der Körper wird Roforofo-Körper

Du weißt es nicht

Du weißt nicht, wer dein Freund ist

Du kannst deinem Freund nicht helfen

Nur weil roforofo dey

Wenn du möchtest, hilf deinem Freund

Roforofo, reibe dein Gesicht

Wenn du möchtest, hilf deinem Freund

Roforofo, reibe nach deinem Yansh

Du sagst es mir, mach ihm keinen Ärger

Sag es mir nicht, bevor du ihm keinen Kampf gibst

Machen Sie ihm keinen Kampf

Machen Sie ihm keinen Kampf, weil roforofo dey

Jetzt hör mir jetzt jetzt jetzt zu

Huh!

Roforofo ändert sie nicht

Sie sehen aus wie Zwillinge

Du weißt nicht, wer wer ist

Roforofo ändert sie nicht

Sie sehen aus wie Zwillinge

Du weißt nicht, wer wer ist

Du weißt nicht, von wem dein Freund ist

Du sagst es mir vorher nicht

Mach ihm keinen Kampf o

Roforofo dey für dort

Zwei Leute haben sich getraut

Menge sie schauen

Roforofo dey

Was siehst du?

Roforofo kämpft eh

Was hörst du?

Roforofo kämpft eh

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.