Nachfolgend der Liedtext God Your Are 2 Much Interpret: Timaya mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Timaya
My God you are too much yeh eh eh,
ahn han han.
God you are three much
yeh eh eh, ahn han han.
Thank God
for talent yeh eh eh, ahn han han,
chei Timaya don explode yeh eh
eh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han.
Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
eh, ahn han han.
Apart from music I no see wetin
I for do eh.
Apart from sing
I dey sing, I dey sing, I dey sing,
I dey sing.
Chai!
Apart from music
I no see wetin I for do eh.
Everybody
rise up (her), everybody rise
up (he), everybody make una mentel
because Timaya dey make una mental
e eh.
Udunkulu eh, Timaya make
you gbangbocha eh.
Egberi Papa
gbangbocha eh.
Everybody make
una leave me eh.
Chai oo.
Music
too much for my body eh, chai, I
no fit explain am.
Well I say, I discover my talent
eh, when I was very very young ye.
My mama say na school o, make I flow,
make I become banker ye, dem wan
me to take over my papa wetin e be
ye.
Chai!
Well I try to dey go school
my brother, I no fit ye.
Book e no
enter my brain, my brother make
e no be by force ye, I decided to
sing, my brother this na true story
eh.
Kay Solo my brother abeg make
you tell them the story eh, na wen
I went to Alaba to go look for one
marketer, na so dem say my music
e no follow at all ye.
Chai!
E no
reach my Lagos, now make dey see
me eh.
Every marketer na so them
just dey follow me, now them want
to buy me.
Everybody dem want to
sell me.
I say if not for Danco Music
where I for dey.
If not for Wisdom
Odogwu where I for dey today.
Chai!
Dem don dey see me eh, everybody
dey love me eh.
Make una just free
me like my brother Terry G. chai!
Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
na my paddy o.
what about Obiano?
Everybody na my friend eh.
They
want to tie my song, my brother
na chineke me, ye.
Well I sing say my name na Timaya,
just because I’m getting higher.
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
people eh.
Dem call me their tonyontonyon
soldier eh, eh dem say I dey connected
just like Turaya, e no get wire.
My guy, I no get to tire eh.
Everybody
just look at me like say I be over
tire.
Chai!
Make una dey dance
io.
Everybody come feel me io.
My music e too dey sweet for your
ear, e be like say na juju oh, no
be juju o, na Jehova God day do am
oh.
Everybody make we dance and
wine and make you dance to the gbedu
io.
Mein Gott, du bist zu viel, yeh eh eh,
ahn han han.
Gott, du bist drei viel
ja eh eh, ahn han han.
Danke Gott
für talent yeh eh eh, ahn han han,
chei Timaya don explodieren yeh eh
äh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han.
Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, ja eh
äh, ahn han han.
Abgesehen von der Musik sehe ich kein Nass
Ich für tun eh.
Außer singen
Ich singe, ich singe, ich singe,
Ich singe.
Tschai!
Abgesehen von der Musik
Ich sehe nicht nass, ich dafür, eh.
Alle
Steh auf (sie), alle stehen auf
up (he), alle machen una mentel
weil Timaya dey una mental macht
äh eh.
Udunkulu eh, Timaya machen
du gbangbocha eh.
Egberi Papa
gbangbocha eh.
Alle machen
una lass mich eh.
Chai oo.
Musik
zu viel für meinen körper eh, chai, ich
nicht fit erkläre am.
Nun, ich sage, ich entdecke mein Talent
eh, als ich sehr, sehr jung war, ihr.
Meine Mama sagt na Schule o, lass mich fließen,
mach mich zum Bankier, du Wan
mich, meinen Papa wetin e zu übernehmen
Ihr.
Tschai!
Nun, ich versuche, zur Schule zu gehen
mein Bruder, ich passe nicht zu dir.
Buchen Sie e-Nr
betrete mein Gehirn, mein Bruder mache
e nein mit Zwang sein, ich entschloss mich dazu
singe, mein Bruder, diese na wahre Geschichte
äh.
Kay Solo, mein Bruder, Abeg
du erzählst ihnen die Geschichte, eh, na wen
Ich ging nach Alaba, um nach einem zu suchen
Vermarkter, na so sagen sie meine Musik
e nein folge überhaupt ye.
Tschai!
E Nr
Erreiche mein Lagos, jetzt lass sie sehen
ich eh.
Jeder Vermarkter kennt sie
Folgen Sie mir einfach, jetzt wollen sie
um mich zu kaufen.
Jeder will
Verkaufe mir.
Ich sage, wenn nicht für Danco Music
wo ich für sie.
Wenn nicht für Weisheit
Odogwu, wo ich heute für sie bin.
Tschai!
Dem sehen mich nicht, eh, alle zusammen
Sie lieben mich, eh.
Machen Sie una einfach kostenlos
ich wie mein Bruder Terry G. chai!
Tjoe na mein Freund io, ABHU Ventures
na mein Paddy o.
Was ist mit Obiano?
Jeder na mein Freund eh.
Sie
will mein Lied binden, mein Bruder
na chineke mich, ihr.
Nun, ich singe, sag meinen Namen, na Timaya,
nur weil ich höher komme.
Nenn mich Egberi Papa 1 von Bayelsa
Leute, eh.
Sie nennen mich ihren Tonyontonyon
Soldat eh, eh dem sagen, ich bin verbunden
genau wie Turaya, e no kabel.
Mein Mann, ich werde nicht müde, eh.
Alle
schau mich einfach an, als würde ich sagen, dass ich vorbei bin
Reifen.
Tschai!
Lass una dey tanzen
io.
Alle kommen und fühlen mich io.
Meine Musik ist zu süß für deine
Ohr, e sei wie sagen na juju oh, nein
be juju o, na Jehova God day do am
oh.
Alle bringen uns zum Tanzen und
Wein und lassen Sie zum gbedu tanzen
io.
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.