Nachfolgend der Liedtext Watta Bambam Interpret: Timaya mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Timaya
wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh
wetin i dey find noch b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u werde eh
warum blicken sie in mein Leben
eh my broda wir noch b desame eh
du wey ich finde ich sage u noch sabi eh
Jeden Tag beten sie für meinen Untergang
sag nass, dass ich finde, noch b nass, dass du findest
mein broda eh
bin ein Herrscher, eh, bist du ein Herrscher, eh
bist du ein Herrscher, eh
bin ein Herrscher, eh, bist du ein Herrscher, eh
bin nur ein böser Junge von einem sehr
gutes Zuhause
äh meine Familie und Freunde wissen
Siehst du, ich habe sie verlassen, um alleine zu bleiben
bt nw rite nw i dey machen sie zu Hause
na me dey lässt meine Mama dey fühlen
zu Hause
sehe meine Familie, die sich wie zu Hause fühlt
siehe dis pikin wey piple dem bone
Sag Ritus, jetzt lass ich sie warten
sehe mein Leben, ich bekomme kein Zittern
Ich und Gott unterschreibe keine Verpflichtung
Das kann mein Segen nicht nehmen
notin cn do me i b God pikin
bin ein Herrscher, eh eh eh
bin ein Herrscher, eh eh eh
Wet i dey do noch b wetin u find
nass ich will sein noch nass sein
du wirst eh
Warum blickst du nur in mein Leben?
eh ich und u noch dasselbe sein, eh
So wie ich dich finde, noch Sabi, eh
jedes Mal, wenn du klettern willst, eh
alle machen una mich einfach verlassen eh
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.