Oga - Yemi Alade
С переводом

Oga - Yemi Alade

  • Erscheinungsjahr: 2018
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 3:01

Nachfolgend der Liedtext Oga Interpret: Yemi Alade mit Übersetzung

Liedtext " Oga "

Originaltext mit Übersetzung

Oga

Yemi Alade

Оригинальный текст

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

As you see me

I be Oga, no be package oh

As you see me

Dem dey call me chairman oh

And even if you follow me go my village

Dem dey feely me ooooh

As you see me

For we side na big boys oh

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh (hey) we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

Oga oga

Dem be credit the show

Think na so we go dey dress up

Oga oga

Dem be think say na joke

Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Ice Water

Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh

Enjoy your life baby oh

Happy yourself baby oh

E sweet for this side baby oh

Wetin dey constant (enjoyment)

Flexing abundance (enjoyment)

Very important (enjoyment)

Living your best life

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

Перевод песни

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

Wie Sie mich sehen

Ich bin Oga, kein Paket, oh

Wie Sie mich sehen

Sie nennen mich Vorsitzenden, oh

Und selbst wenn du mir folgst, geh in mein Dorf

Dem fühlst du mich ooooh

Wie Sie mich sehen

Denn wir sind auf der Seite großer Jungs, oh

Alles Eintopf alles schön

Zu viel Soße, du hast Angst vor Gewürzen

Las las oh (hey) wir gehen in Ordnung

Shey, du willst wetten

Lassen Sie uns würfeln

Nein nii nein nii oooh

Wir drehen uns um, ooh

Nein nii nein nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga so)

Und die Kredit-E-Show

Na also wir gehen dey segnen

(Oga so)

Dem dachten, sagen Sie keinen Witz

Aber na dem, steh nicht auf, ooh

(Oga so)

Familie summt mein Telefon

Aber das Geld häuft sich immer noch an ooh

(Oga so)

Das Girly ist immer online

Aber die Daten gehen nicht aus, oh

Oga oga

Dem gebührt die Show

Denken Sie, na, also gehen wir, sie verkleiden sich

Oga oga

Dem denken, sagen Sie na Witz

Oga so

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Eiswasser

Obi mo bi mo

Freu dich, Baby ooh

Genieße dein Leben Baby oh

Glücklich, Baby, oh

E süß für diese Seite Baby oh

Wetin dey konstant (Genuss)

Überfluss beugen (Genuss)

Sehr wichtig (Genuss)

Lebe dein bestes Leben

Alles Eintopf alles schön

Zu viel Soße, du hast Angst vor Gewürzen

Las las oh wir gehen in Ordnung

Shey, du willst wetten

Lassen Sie uns würfeln

Nein nii nein nii oooh

Wir drehen uns um, ooh

Nein nii nein nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga so)

Und die Kredit-E-Show

Na also wir gehen dey segnen

(Oga so)

Dem dachten, sagen Sie keinen Witz

Aber na dem, steh nicht auf, ooh

(Oga so)

Familie summt mein Telefon

Aber das Geld häuft sich immer noch an ooh

(Oga so)

Das Girly ist immer online

Aber die Daten gehen nicht aus, oh

(Oga so)

Und die Kredit-E-Show

Na also wir gehen dey segnen

(Oga so)

Dem dachten, sagen Sie keinen Witz

Aber na dem, steh nicht auf, ooh

(Oga so)

Familie summt mein Telefon

Aber das Geld häuft sich immer noch an ooh

(Oga so)

Das Girly ist immer online

Aber die Daten gehen nicht aus, oh

(Oga so)

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.