Open, Close - Yemi Alade
С переводом

Open, Close - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Englisch`
Длительность
184000

Nachfolgend der Liedtext Open, Close Interpret: Yemi Alade mit Übersetzung

Liedtext " Open, Close "

Originaltext mit Übersetzung

Open, Close

Yemi Alade

Оригинальный текст

Awon slay mamas

Open, close

Boogie down, whine am

Yemi Alade

Egar boi

Monkey go go market, e no go fit to come back o

Choir master wey dey mess for church go smell am

(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)

I no dey like to make plenty noise o

I dey cut my coat according to my size

How I wan dey steal maggi from market

When I get the spice

Read Latest Naija Gist Here!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Open, close

Everyday for the thief, one day for the owner oh

Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh

Ebegi please, please don’t kill my vibe

The girl just dey vibe you can feel the vibration

Why you wanna kill my vibe?

If you kill my light, I go switch to generator

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Перевод песни

Awon tötet Mütter

Öffnen schließen

Boogie runter, jammern am

Yemi Alade

Egar boi

Monkey go go market, e no go fit to come back o

Chorleiter wey dey Mess für die Kirche go smell am

(Pastor geh riechen am, Pastorfrau geh riechen am)

Ich mache nicht gerne viel Lärm o

Ich schneide meinen Mantel nach meiner Größe

Wie ich Maggi vom Markt stehlen will

Wenn ich das Gewürz bekomme

Lesen Sie hier den neuesten Naija-Gist!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Willst du mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Willst du mi

Ich mag es nicht, meine Trompete zu blasen

Ich mag es nicht, meine Trompete zu blasen

Sie wissen, dass ich nicht gerne blase

Öffnen schließen

Boogie runter, jammern am

Boogie runter, jammern am

Boogie runter, jammern am

Öffnen schließen

Jeden Tag für den Dieb, eines Tages für den Besitzer, oh

Monkey dey worku worku, Pavian come dey chop am oh

Ebegi bitte, bitte töte nicht meine Stimmung

Das Mädchen hat einfach die Stimmung, man kann die Vibration spüren

Warum willst du meine Stimmung töten?

Wenn du mein Licht ausschaltest, schalte ich auf Generator um

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Willst du mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Willst du mi

Ich mag es nicht, meine Trompete zu blasen

Ich mag es nicht, meine Trompete zu blasen

Sie wissen, dass ich nicht gerne blase

Öffnen schließen

Boogie runter, jammern am

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.