Nachfolgend der Liedtext Oga Police Interpret: P-Square mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
P-Square
Na which kind yawa bi dis yi e
Ooh
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh no
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)
Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends
Na welche Art von Yawa Bi Dis Yi e
Oh
Ich bin gefahren, war nicht so schnell
Ich geh jeje, ich ist nicht hoch
Sehen Sie diesen Honig
Sie sah so toll aus
Während ich versuche, auf sie zuzugehen
Dann sagte sie hallo
Komm schon, Baby, lass dich in mein Auto steigen
Ich werde dich an einen Ort bringen
Wey du gehst wie, ich lüge nicht
Lehnen Sie sich entspannt zurück und fühlen Sie sich wohl
Denn im Ernst, ich bekomme Pläne
Dann sehen sie plötzlich kommen
Sie sagen mir, ich soll aufhören, aber ich weiß nicht warum
Wer ist das, die Polizei?
Sie nahmen mir meine Papiere ab
Und ich sage Sir
Warum tust du mir so
Oga Polizei e
Wetin be dis e
Du stresst mich nur, ärgerst mich
Na, welche Art von Yawa ist das?
Warum machst du das e
Ach nein
Sehen Sie, was ich vermisse
Oga Polizei e
Wetin be this e
Du stresst mich nur, ärgerst mich
Na, welche Art von Yawa ist das?
Warum machst du das e
Ach nein
Oga Polizei yi e
Na welche Art von Yawa ist dis yi e
Ach nein
Na also wir haben uns für die Bierstube entschieden
Mit einem Freund aus Amerika
Wir bekommen Geld
Und für meine Vorderseite
Ishiewu und Truthahn
Eine andere Art von Shayo
Wir machen Eye Doti
Viele Bobos machen nur den Lärm (Hey!)
Genug Chicitos treffen nur ihre Wahl (Noch ein Teller)
Wie ich meinen Kerl begrüße
Fang an meine Hand zu waschen e
Ich fange einfach an, z
Dann ganz plötzlich, sieh sie kommen
Alle fangen an zu rennen
Aber ich weiß nicht warum
Wer ist das, die Polizei
Sie legten mir ihre Handschellen an
Dann sage ich, Sir, na wetin I do
Sag mir
Na nass machst du für dieses Leben
Die Wey-Polizei darf dich nicht belästigen
Ich weiß nicht, oh
Obwohl du ein Superstar bist
Sie kommen immer noch und bringen dich in Verlegenheit
Sag mir
Na nass machst du für dieses Leben
Die Wey-Polizei darf dich nicht belästigen
Oga Polizei e
Wetin be this e
Na, was für ein Yawa ist das, e
Nein, nein
Na, was für ein Yawa ist das, e
Nein, nein, nein, nein, nein, nein, nein, nein
Für meine Frau, für meine Freunde
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.