Bizzy Body (Instumental) - P-Square
С переводом

Bizzy Body (Instumental) - P-Square

Год
2009
Язык
`Englisch`
Длительность
311250

Nachfolgend der Liedtext Bizzy Body (Instumental) Interpret: P-Square mit Übersetzung

Liedtext " Bizzy Body (Instumental) "

Originaltext mit Übersetzung

Bizzy Body (Instumental)

P-Square

Оригинальный текст

We bring you back again

Da remix

With your bizzy body eh

Yo P

Every body eh

Its the Weird MC

Eh eh eh eh eh eh

1: Weird MC

Ok now

Bring it on now

Here we go now

With the flow now Peter, Paul and Shola

This na fresh from naija

Oya: P Square

See them, see them

Them done come back again now

I beg you sister, abi you get one

Agenda

Why you put me in between the middle

Of the center

Cos me no like no pretender

Make you stop to dey look

And start to dey groove

Peter and Paul them be one no be

Two

Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare

You make me really wanna touch

Your ware

When you hook up in the club oh

Give them a run oh

Give them a jump oh

With your bizzy body eh

You go soji eh

Everybody eh

Move your body eh

With your bizzy body eh

You go soji eh

Everybody eh

Move your body eh

Somebody say

Oh oh, oooh ooooh oooh

Everybody say

Oh oh, oooh ooooh oooh

Rudeboy

2: P Square

We done bring back the remix

Everybody in the club, una dey

Feel me

You dey soji Mr. DeeJay

You dey kill me

Wine up your body

If you dey dig me

So make you tease me, tease me

Till I lose control

Cos your know why, my sister

We go commit murder

Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no be losers, we

Dey shun now

Move up your body with your bizzy

Body thunder

Gbosa

Gunshot oh, replace another

REPEAT E yago l’ona

Weird MC dey come

3: Weird MC

What you gonna do

Where you gonna hide

When you wanna show

Any sort of vibe

We got the club so knocked down

We wanna move your bizzy body

Now

Kini mo wi, kini mo so

Move your body

Keep it closer

No dulling, No glocking

No stalling, No shaking

I just dey vibe dey go

No be me oh

Ijo ya oh: P Square

Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no be losers, we

Dey shun now

Move up your body with your bizzy

Body thunder

Gbosa

Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

Перевод песни

Wir bringen Sie wieder zurück

Da Remix

Mit deinem bizzy Körper, eh

Yo P

Jeder Körper eh

Es ist der Weird MC

Eh eh eh eh eh eh

1: Seltsam MC

OK jetzt

Bringen Sie es jetzt an

Hier gehen wir jetzt

Mit dem Flow jetzt Peter, Paul und Shola

Das ist frisch von Naija

Oya: P Quadrat

Sieh sie, sieh sie

Sie kommen jetzt wieder zurück

Ich bitte dich, Schwester, abi, du bekommst eine

Agenda

Warum hast du mich zwischen die Mitte gestellt?

Von der Mitte

Weil ich kein Prätendent bin

Halten Sie an, um nachzusehen

Und fange an zu grooven

Peter und Paul, sie werden eins sein

Zwei

Denken Sie daran, sagen Sie ihnen gbedu Wey gehen machen Sie soji Ich liebe Ihren Boom Boom nackt

Du bringst mich dazu, dich wirklich berühren zu wollen

Ihre Ware

Wenn du dich im Club triffst, oh

Lass sie laufen, oh

Gib ihnen einen Sprung, oh

Mit deinem bizzy Körper, eh

Du gehst soji eh

Jeder eh

Bewegen Sie Ihren Körper, eh

Mit deinem bizzy Körper, eh

Du gehst soji eh

Jeder eh

Bewegen Sie Ihren Körper, eh

Sagt jemand

Oh oh, oooh ooooh oooh

Jeder sagt

Oh oh, oooh ooooh oooh

Rudeboy

2: P Quadrat

Wir haben den Remix zurückgebracht

Alle im Club, una dey

Fühle mich

Sie lieben soji Mr. DeeJay

Du bringst mich um

Weinen Sie Ihren Körper auf

Wenn du mich magst

Also lass dich mich necken, necke mich

Bis ich die Kontrolle verliere

Denn du weißt warum, meine Schwester

Wir begehen einen Mord

Wer ist der Bagger, wir sagen nein

Sie gehen weiter

Sag mir, wir sagen, wir kümmern uns nicht darum, wer der Bagger ist, wir sagen, wir nein

Sie gehen weiter

Sag mir, dass wir keine Verlierer sein werden, wir

Sie meiden jetzt

Bewegen Sie Ihren Körper mit Ihrem Buzzy nach oben

Körper Donner

Gbosa

Schuss oh, ersetze einen anderen

WIEDERHOLE E yago l'ona

Weird MC, sie kommen

3: Seltsam MC

Was wirst du machen

Wo du dich verstecken wirst

Wenn du zeigen willst

Jede Art von Stimmung

Wir haben den Club so niedergeschlagen

Wir möchten Ihren bizzy Körper bewegen

Jetzt

Kini mo wi, kini mo so

Beweg deinen Körper

Halten Sie es näher

Kein Abstumpfen, kein Glocking

Kein Abwürgen, kein Schütteln

Ich habe einfach die Stimmung, die geht

Nein, sei ich, oh

Ijo ya oh: P Quadrat

Wer ist der Bagger, wir sagen nein

Sie gehen weiter

Sag mir, dass wir keine Verlierer sein werden, wir

Sie meiden jetzt

Bewegen Sie Ihren Körper mit Ihrem Buzzy nach oben

Körper Donner

Gbosa

Schuss oh, ersetze einen anderen

HAKEN WIEDERHOLEN

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.