Bunieya Enu - P-Square
С переводом

Bunieya Enu - P-Square

Год
2017
Язык
`Englisch`
Длительность
284520

Nachfolgend der Liedtext Bunieya Enu Interpret: P-Square mit Übersetzung

Liedtext " Bunieya Enu "

Originaltext mit Übersetzung

Bunieya Enu

P-Square

Оригинальный текст

Oh oh oh oh oh !

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)

I got so many people wey dem dey dare me (eeh)

Ba-ba Back in the days nobody send me

Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God its Friday (Friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

Im so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We Thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That’s why we celebrate

Let’s celebrate

Now, put your hands in the air

Wave’em up like you just don’t care (care)

I know sey we pop champagne (eeh)

Jubilate and no complain oh

Na so we dey do am everyday

Kpata Kpata we go kneel down dey pray

Scatter them, dey go start to dey craze oh

Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

So make you no mind them oh

No do gragra, no send them oh

Come join body, make we blend them oh

Make you dey tell them sey

Thank God its Friday (friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

Im so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That’s why we celebrate

Let’s celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate

Omo no player hating, make you no dey underate

Na we dey calculate, You dey speculate

Me I no send them oh, no send then oh

But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-

Day

Oh Oh Oh Oooh

I’m so excited (excited)

So everybody (eeeh)

Move your body (eeeh)

(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate

We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too

Much)

We thank God oooh

You too much oh (i say) you too much oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, As we dey celebrate

Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu

Buni be nu ya eeeh!

As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Перевод песни

Oh oh oh oh oh !

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

Während wir feiern

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Während wir feiern (2x)

Wir danken Gott, oooh

Baba du zu viel oooh

Wir danken Gott, oooh

Du zu viel oh, du zu viel oh

Chei, sehen Sie

Die Art, wie wir dieses Geld ausgeben, fürchtet mich nicht (fürchtet mich)

Ich habe so viele Leute, dass sie mich herausfordern (eeh)

Ba-ba Früher hat mich niemand geschickt

Jetzt kommen sie in meine Nähe, weil sie mich scheitern sehen wollen

Gott sei Dank ist Freitag (Freitag)

Und ich gehe rocken wie mein Bai-Tag

Oh oh oh

Ich bin so aufgeregt (aufgeregt)

Also zeige alle deinen Stil, eh

Während wir feiern

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Während wir feiern (2x)

Wir danken Gott, oooh

Baba du zu viel oooh

Wir danken Gott, oooh

Du zu viel oh, du zu viel oh

Deshalb feiern wir

Lass uns feiern

Heben Sie jetzt Ihre Hände in die Luft

Winke sie hoch, als wäre es dir einfach egal (Pflege)

Ich weiß, dass wir Champagner knallen (eeh)

Jubeln und nicht beschweren, oh

Na so das tun wir jeden Tag

Kpata Kpata, wir gehen auf die Knie, um zu beten

Verstreue sie, sie fangen an, verrückt zu werden, oh

Na nass bleiben oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Also mach dir keine Gedanken darüber, oh

Nein, gragra, nein, schick sie oh

Komm, schließe dich dem Körper an, lass uns sie mischen, oh

Zwing dich, es ihnen zu sagen

Gott sei Dank ist Freitag (Freitag)

Und ich gehe rocken wie mein Bai-Tag

Oh oh oh

Ich bin so aufgeregt (aufgeregt)

Also zeige alle deinen Stil, eh

Während wir feiern

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Während wir feiern (2x)

Wir danken Gott, oooh

Baba du zu viel oooh

Wir danken Gott, oooh

Du zu viel oh, du zu viel oh

Deshalb feiern wir

Lass uns feiern

Während wir feiern, jubeln wir

Omo, kein Spielerhass, lass dich auf keinen Fall unterschätzen

Na wir rechnen, Sie spekulieren

Ich ich schick sie nicht, oh, nein sende sie dann, oh

Aber Gott sei Dank ist Freitag und ich gehe rocken, bin wie mein Bai-

Tag

Oh Oh Oh Oooh

Ich bin so aufgeregt (aufgeregt)

Also alle (eeeh)

Bewege deinen Körper (eeeh)

(Wie wir dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, während wir feiern

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Während wir feiern

Wir danken Gott, oh, Baba, du zu viel, ooh (Baba, du auch

Viel)

Wir danken Gott, oooh

Du zu viel oh (ich sage) du zu viel oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, wie wir feiern

Buni sei nu ya Enu, Buni sei nu ya Enu

Buni sei nu ya eeeh!

Während wir feiern

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.