
Nachfolgend der Liedtext Rise Up Interpret: 2Baba, Falz mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
2Baba, Falz
Eh eh Ladies and gentlemen
Introducing
Extra special 2baba
And honourable Falz the bahd guy
(Bahd guyz is in the building yea)
Oow ooh yea yea, woh woh woh woh yea yea
Honorable, eih eih mmm
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Yawa dey today but hey morrow go better
Gbege wey dey now e no go kill us never
I collect 1 Trophy make I take forget am
2 bottles with 2Baba we dey for gether
Make I keep am short o mi o fe soro ju
Everybody know say all my people dem dey colorful
When the gbege jam us for body we lost 1 or 2
And the matter hook us for neck we no no what to do
Stop there, turn round you go see action
Where man fall down, he go still rise up
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
And you no fit die for your film na you be actor
You go wide the chest like you be man o' war
You go wipe the dirt like you be janitor
You recharge the energy and start afresh
Weather you dey Budapest, Lagos city, Marrakesh
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
The pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus
Better go still come wey flexing go dey unanimous
All of my people turn, dey turn up till maximum
Bad water wey dey flow come no fit carry us
As I dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo
All the kwanta wey you think say kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
To the heroes we lost, we no go forget
Heaven prepare the medal wey dem go collect
Our black panther don unite with black mamba
When the time come, we go still jam for wakanda
When you get up help us, halla captain chika
And God bless the souls of Uwa and Tina
The time tough but no matter how e rough
Bad water wey dey flow come e no fit carry us
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
This thing just wan test every man
The same thing dey happen inside inna every land
E no be competition
This one no concern politician
E just wan test every man
Same thing dey happen for every land o
This no be competition
This one no concern politic, politic
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
A guy!
Chu Falz
Gentlemen
Honorable
Extra Special
Oowww
Eh eh Meine Damen und Herren
Einführung
Etwas ganz Besonderes 2baba
Und der ehrenwerte Falz, der Bahd-Typ
(Bahd Guyz ist im Gebäude, ja)
Oow ooh ja ja, woh woh woh woh ja ja
Ehrenwert, eih eih mmm
Als gbege passieren sie auf der ganzen Welt
Und die Nachrichten wey nach Luft
Sie lassen die Leber im Stich
Sie lassen den Geist dämpfen
Also, Leute, macht eure Augen schärfer
Sie müssen auf sich selbst aufpassen
Weil die Kurve flacher wird
Los geht’s besser, es passiert
Sag gbege go, komm und geh
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir müssen wieder aufstehen, eh
Gbege muss kommen und gehen
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir müssen wieder aufstehen, eh
Yawa heute, aber morgen geht es besser
Gbege wey dey jetzt e no go, töte uns niemals
Ich sammle 1 Trophäe, damit ich vergesse, dass ich bin
2 Flaschen mit 2Baba, die wir gemeinsam haben
Mach, dass ich mich kurz halte, o mi o fe soro ju
Jeder weiß, dass alle meine Leute bunt sind
Als der Gbege uns für Körper blockierte, verloren wir 1 oder 2
Und die Sache hat uns am Hals, wir haben nichts zu tun
Halten Sie dort an, drehen Sie sich um und sehen Sie sich die Aktion an
Wo der Mensch hinfällt, steht er immer noch auf
Weytin no kill man na weytin mach ihn scharf nah
Und du bist nicht geeignet, für deinen Film zu sterben, wenn du Schauspieler bist
Du machst die Brust breit, als wärst du ein Kriegsmann
Wischen Sie den Dreck wie ein Hausmeister
Sie tanken neue Energie und starten neu durch
Wetter Sie dey Budapest, Lagos City, Marrakesch
Als gbege passieren sie auf der ganzen Welt
Und die Nachrichten wey nach Luft
Sie lassen die Leber im Stich
Sie lassen den Geist dämpfen
Also, Leute, macht eure Augen schärfer
Sie müssen auf sich selbst aufpassen
Weil die Kurve flacher wird
Los geht’s besser, es passiert
Sag gbege go, komm und geh
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir müssen wieder aufstehen, eh
Gbege muss kommen und gehen
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir müssen wieder aufstehen, eh
Die Paprika gehen noch ruhen, e gehen noch ruhen ceteris paribus
Besser gehen, noch kommen, wey beugen, gehen, einstimmig
Alle meine Leute drehen sich um, sie tauchen bis zum Maximum auf
Schlechtes Wasser, wey dey Flow kommt, trägt uns nicht
Wie ich rede, bin so n gbo, sho gba mi gbo
Alle kwanta wey, die du denkst, sagen kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
An die Helden, die wir verloren haben, vergessen wir nicht
Der Himmel bereite die Medaille vor, die wir sammeln
Unser schwarzer Panther verbündet sich nicht mit der schwarzen Mamba
Wenn die Zeit gekommen ist, gehen wir immer noch Jam für Wakanda
Wenn Sie aufstehen, helfen Sie uns, halla Captain Chika
Und Gott segne die Seelen von Uwa und Tina
Die Zeit ist hart, aber egal wie rau
Schlechtes Wasser, wey dey flow kommt, trägt uns nicht
Als gbege passieren sie auf der ganzen Welt
Und die Nachrichten wey nach Luft
Sie lassen die Leber im Stich
Sie lassen den Geist dämpfen
Also, Leute, macht eure Augen schärfer
Sie müssen auf sich selbst aufpassen
Weil die Kurve flacher wird
Los geht’s besser, es passiert
Sag gbege go, komm und geh
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir müssen wieder aufstehen, eh
Gbege muss kommen und gehen
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir gehen wieder aufstehen
Dieses Ding will einfach jeden Mann testen
Das Gleiche passiert in jedem Land
E kein Wettbewerb
Dieser eine unbedeutende Politiker
Wir wollen einfach jeden Mann testen
Dasselbe passiert für jedes Land o
Dies ist kein Wettbewerb
Dieser hier betrifft nicht die Politik, die Politik
Als gbege passieren sie auf der ganzen Welt
Und die Nachrichten wey nach Luft
Sie lassen die Leber im Stich
Sie lassen den Geist dämpfen
Also, Leute, macht eure Augen schärfer
Sie müssen auf sich selbst aufpassen
Weil die Kurve flacher wird
Los geht’s besser, es passiert
Sag gbege go, komm und geh
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir müssen wieder aufstehen, eh
Gbege muss kommen und gehen
Ebelebe, wir springen am o
Ebelebe, du nimmst an, es zu wissen
Wir gehen wieder aufstehen
Ein Mann!
Chu Falz
Herren
Ehrenwert
Extra Spezial
Uiwww
Falz, Ajebo hustlers • 2021
Yemi Alade, Falz • 2017
Falz • 2014
Falz • 2020
Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014
Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.