4 Instance - VIP, 2face Idibia

4 Instance - VIP, 2face Idibia

  • Erscheinungsjahr: 2006
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 3:47

Nachfolgend der Liedtext 4 Instance Interpret: VIP, 2face Idibia mit Übersetzung

Liedtext " 4 Instance "

Originaltext mit Übersetzung

4 Instance

VIP, 2face Idibia

Originaltext

Na who?

Wetin dem talk?

Eh eh?

Wetin dem talk?

Eh!

Chineke me!

Eew!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

See

For instance

Say na me be one wey dey give chance

Say na me be one wey dey make plans

For all man to benefit abi

To make we disagree

To agree to create chance

But now I am not of importance

Cos now I am looking from a distance

That’s why you give them the chance

To do us and turn us to victim of circumstance

Them just dey ignore our existence

Them get us use do excuse to buy chance

Ai

Them no wan know say we dey

Them dey use us dey play

All we get is a pursing glance

Anytime we stand for resistance

When them in the act of exploitance

Abi we just be living in a trance

Lord!

Oh mah God!

Ala Oyi e!

The thing what I’m feeling

Is a feeling of love

And you know say it so

Ala Oyi e!

In your house o

Or you in a motor

And you dey a go slow

Ala Oyi e!

This thing is affecting your being

And its killing your soul

Ala Oyi e!

Ala Oyi eh for the thing wey we see

Dey make you want to dey

See this type of thing we we dey feel

They make me dey want to dey

Ala Oyi e!

Even if I want to dey cheat

I go still dey want to dey

Ala Oyi e!

Stand look around you

I bet you go dey want to dey

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

For the thing wey you see wey make you

Ala Oyi e!

For instance

Say emi ni Baale of Nigerians

Shey I go dey respect your own stance

Shey I go create the scenery

For better to plenty

To dey Make we dey give chance

Instead of to dey pack the money go France

Dey make suffer to full in abundance

Dey make me to wan run away

To a place wey e be say

I go dey feel like to break dance

Where dem go respect my skills for instance

Where dem go no go just dey

Dey play pranks

On top the people

Wey work the way

Wey give them the key

To the door to the substance

Wey dem just dey use with freelance

Their looting no dey give us assurance

Repentance no dey their plans eh

Create annoyance for my heart

So Ala Oyi e!

See what am feeling

Is a feeling of love

And then you know say is so

So… Ala Oyi e!

In your house so

Or you in a moto

And you dey a go slow so… Ala

Oyi e!

Feel like This thing is

Affecting your being

And is killing your soul… Ala

Oyi e!

Ala oyi e for the thing wey you

See

Wey make you Ala oyi e

Ala oyi e

See this type of thing we we dey

Feel ing

Dey make me dey want to dey to

Dey… Ala Oyi e!

Even if I want to dey cheat

I go still go dey want to dey to

Dey… Ala Oyi e!

Stand look around you

And I bet you, you go want to

Dey to dey… Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

for the thing wey u

See wey make you Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e!

Ala Oyi e e e…

Make we dey give chance…

Instead of gather money dey

France…

Ai!

hmnn Not to dey come

Dance…

Ei, bale of Nigerians

Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e

E… Ala Oyi e e e e!

Chineke me

Ala Oyi e e e e!

Liedübersetzung

Na wer?

Wetin dem reden?

Eh eh?

Wetin dem reden?

Eh!

Chineke mich!

Ui!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Sehen

Zum Beispiel

Sag na, ich sei einer, dem du eine Chance gibst

Sag na, ich sei einer, der Pläne macht

Für alle Menschen zum Nutzen von Abi

Damit wir nicht einverstanden sind

Zustimmen, Chancen zu schaffen

Aber jetzt bin ich nicht von Bedeutung

Denn jetzt schaue ich aus der Ferne

Deshalb gibst du ihnen die Chance

Um uns zu erledigen und uns zu Opfern der Umstände zu machen

Sie ignorieren einfach unsere Existenz

Sie bringen uns dazu, uns zu entschuldigen, um die Chance zu kaufen

Ai

Sie wissen nicht, dass wir es tun

Sie benutzen uns zum Spielen

Alles, was wir bekommen, ist ein schürzender Blick

Immer wenn wir Widerstand leisten

Wenn sie im Akt der Ausbeutung sind

Abi, wir leben nur in Trance

Herr!

Oh mah Gott!

Ala Oyi e!

Das Ding, was ich fühle

Ist ein Gefühl der Liebe

Und du weißt, sag es so

Ala Oyi e!

In Ihrem Haus o

Oder Sie in einem Motor

Und du willst langsam gehen

Ala Oyi e!

Dieses Ding beeinflusst dein Sein

Und es tötet deine Seele

Ala Oyi e!

Ala Oyi eh für das, was wir sehen

Sie machen Lust darauf

Sehen Sie diese Art von Dingen, die wir fühlen

Sie bringen mich dazu, sterben zu wollen

Ala Oyi e!

Auch wenn ich betrügen möchte

Ich gehe immer noch, sie wollen sterben

Ala Oyi e!

Bleiben Sie stehen und schauen Sie sich um

Ich wette, du willst gehen

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Für die Sache, die du siehst, machen wir dich

Ala Oyi e!

Zum Beispiel

Sag emi ni Baale der Nigerianer

Shey, ich werde deine eigene Haltung respektieren

Shey, ich werde die Szenerie erstellen

Für besser zu viel

Um zu machen, geben wir eine Chance

Anstatt das Geld einzupacken, gehen Sie nach Frankreich

Sie leiden in Hülle und Fülle

Sie bringen mich dazu, wegzulaufen

Zu einem Ort, an dem wir sein sagen

Ich habe Lust auf Breakdance

Wo sie hingehen, respektiere zum Beispiel meine Fähigkeiten

Wohin sie gehen, gehen sie nicht

Sie spielen Streiche

An der Spitze die Menschen

Wir arbeiten den Weg

Wir geben ihnen den Schlüssel

Zur Tür zur Substanz

Wir können sie nur mit Freiberuflern verwenden

Ihr plünderndes Nein gibt uns Gewissheit

Buße, nein, ihre Pläne, eh

Erzeuge Ärger für mein Herz

Also Ala Oyi e!

Sehen Sie, was ich fühle

Ist ein Gefühl der Liebe

Und dann weißt du, dass es so ist

Also… Ala Oyi e!

In Ihrem Haus so

Oder Sie in einem Motorrad

Und du willst langsam gehen, also ... Ala

Oyi e!

Fühlen Sie sich wie dieses Ding ist

Ihr Wesen beeinflussen

Und tötet deine Seele … Ala

Oyi e!

Ala oyi e für das, was wir mit dir machen

Sehen

Wir machen dich Ala oyi e

Ala oyi e

Sehen Sie sich diese Art von Dingen an, die wir lieben

Gefühl

Sie bringen mich dazu, dass ich es will

Dey… Ala Oyi e!

Auch wenn ich betrügen möchte

Ich gehe immer noch gehen sie wollen

Dey… Ala Oyi e!

Bleiben Sie stehen und schauen Sie sich um

Und ich wette mit dir, du willst gehen

Dey to dey… Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

für die Sache wey u

Sehen Sie, wir machen Sie Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e!

Ala Oyi e e e…

Lass uns eine Chance geben…

Anstatt Geld zu sammeln

Frankreich…

Ai!

hmnn Nicht kommen

Tanzen…

Ei, Ballen von Nigerianern

Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e

E… Ala Oyi e e e e!

Chineke mich

Ala Oyi e e e e!

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.