Nachfolgend der Liedtext Erima Interpret: Dj Big N, WizKid, Dr Sid mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Dj Big N, WizKid, Dr Sid
Drop it, Dr Sid oh
Come cure my craze today
Dj Big N, when You’re big
You’re big abeg
Ah woah
YAGA Oshe
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Na you be the winner no be joke oh
Omo na true I dey talk no pinokio
Na you be the spice Ajino moto
Oya pose oh, for the photo
Anywhere you wanna go we can go to
Give you that good good loving wey you want oh
No need for over take my motor
I go dey do you like say na you win the lotto
Baby you set, omo forget
Your ex boyfriend sef he go dey regret
Bad belle people dey go wan make we dey vex
Na that time dey go wan dey play you my cassette
Make we bet, oya make we bet
I go buy you house oh you don’t need to let
I don’t need a puppy baby you go be my pet
Mmmmh ah na you be the best
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Eh right now I don dey maya for your matter
Erima I don dey craze for your matter
See the things wey you do dey make me craze
See the love I get for you baby girl will never fade
Say baby girl go down down down
My baby girl go down down down
My true love I don find now now
And we will never go down down down
To my music she can do this in condo
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance azonto
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance condo
She dey feel am inside am
Say the music make I dance azonto
She dey feel am inside am goni
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
O girl you fine, o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Your body banging
I wanna bang in
Baby don’t leave me hanging
O girl you fine, o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Your body banging
I wanna bang in
Baby don’t leave me hanging
Erima fine
Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Erima fine
Erima dance make you take my money
Erima geti body
Erima carry body goni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh
Erima carry body
Erima geti body eeh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Hör auf, Dr Sid, oh
Kommen Sie und heilen Sie noch heute meinen Wahnsinn
Dj Big N, wenn du groß bist
Du bist groß, Abeg
Ah woah
YAGA Osche
Erima gut
Erima Dance bringt dich dazu, mein Geld zu nehmen
Eh Erima bekommt Körper
Erima trägt den Körper Gan Ni
Erima tanzt shoki eh
Erima Erima schön Erima fein gan ni
Erima trägt Körper erima bekommt Körper eh
Erima bekommt einen dicken Körper
Erima tanzt für mich
Na du bist der Gewinner, kein Witz, oh
Omo na wahr, ich rede kein Pinokio
Na du bist das Gewürz Ajino Moto
Oya posieren oh, für das Foto
Überall, wo Sie hinwollen, können wir hingehen
Gib dir das gute, gute, liebevolle Wey, das du willst, oh
Keine Notwendigkeit, meinen Motor zu überholen
Ich gehe, du magst sagen, na, du gewinnst im Lotto
Baby, du hast dich eingestellt, omo, vergiss es
Ihr Ex-Freund wird es bereuen
Böse schöne Leute, die gehen, machen uns ärgerlich
Na zu dieser Zeit gehen sie wann sie spielen dir meine Kassette vor
Machen wir wetten, oya machen wir wetten
Ich kaufe dir ein Haus, oh, du musst es nicht vermieten
Ich brauche kein Hündchen, Baby, sei mein Haustier
Mmmh ah na du bist die Beste
Erima gut
Erima Dance bringt dich dazu, mein Geld zu nehmen
Eh Erima bekommt Körper
Erima trägt den Körper Gan Ni
Erima tanzt shoki eh
Erima Erima schön Erima fein gan ni
Erima trägt Körper erima bekommt Körper eh
Erima bekommt einen dicken Körper
Erima tanzt für mich
Eh im Moment tue ich die Maya für deine Angelegenheit
Erima, ich bin nicht verrückt nach deiner Angelegenheit
Sehen Sie, was Sie tun, sie machen mich verrückt
Sieh, die Liebe, die ich für dich bekomme, wird niemals verblassen
Sag Baby, geh runter runter runter
Mein kleines Mädchen geht runter runter runter
Meine wahre Liebe finde ich jetzt nicht
Und wir werden niemals untergehen
Zu meiner Musik kann sie das in einer Eigentumswohnung machen
Sie hat das Gefühl, in Amgan Ni zu sein
Sie tanzt Azonto
Sie hat das Gefühl, in Amgan Ni zu sein
Sie ist eine Tanzwohnung
Sie hat das Gefühl, in mir zu sein
Sagen Sie, die Musik lässt mich azonto tanzen
Sie hat das Gefühl, in einem Goni zu sein
Erima gut
Erima Dance bringt dich dazu, mein Geld zu nehmen
Eh Erima bekommt Körper
Erima trägt den Körper Gan Ni
Erima tanzt shoki eh
Erima Erima schön Erima fein gan ni
Erima trägt Körper erima bekommt Körper eh
Erima bekommt einen dicken Körper
Erima tanzt für mich
O Mädchen, dir geht es gut, o Mädchen, du hast Klasse
Andere Mädchen wollen versuchen, sie schick zu machen
Dein Körper hämmert
Ich will reinhauen
Baby, lass mich nicht hängen
O Mädchen, dir geht es gut, o Mädchen, du hast Klasse
Andere Mädchen wollen versuchen, sie schick zu machen
Dein Körper hämmert
Ich will reinhauen
Baby, lass mich nicht hängen
Erima gut
Erima Dance bringt dich dazu, mein Geld zu nehmen
Eh Erima bekommt Körper
Erima trägt den Körper Gan Ni
Erima tanzt shoki eh
Erima Erima schön Erima fein gan ni
Erima trägt Körper erima bekommt Körper eh
Erima bekommt einen dicken Körper
Erima tanzt für mich
Erima gut
Erima Dance bringt dich dazu, mein Geld zu nehmen
Erima Geti-Körper
Erima Tragekörper goni
Erima tanzt shoki eh
Erima Erima schön Erima fein goni goni eh
Erima Tragekörper
Erima Geti Körper eeh
Erima bekommt einen dicken Körper
Erima tanzt für mich
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.