Finish Work - Duncan Mighty
С переводом

Finish Work - Duncan Mighty

Год
2016
Язык
`Englisch`
Длительность
207200

Nachfolgend der Liedtext Finish Work Interpret: Duncan Mighty mit Übersetzung

Liedtext " Finish Work "

Originaltext mit Übersetzung

Finish Work

Duncan Mighty

Оригинальный текст

Finish finish finish work o

Finish finish finish eeeh

where them dey

you said i cant make it in ph (where you dey)

ive toured around the world scatter otu for uk

my pounds na large made

how many wey them dey

so why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey

because they use to know you as nwa ogbonye

There is something wey dem no know

Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.

My brother na God I dey serve they finish work

Finish finish finish work oo

E yeah yeah

God dey finish work oo (finish finish work o)

Ndi onwuwa (ndi onwuwa)

Ndi asiri (ndi asiri)

Ndi cho cho cho for another man wahala

I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula

ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum

ihe oma ma papa were were were

If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee

My brother na God I dey serve they finish work

Finish finish finish work oo

E yeah yeah

God dey finish work oo (finish finish work o)

You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo (enjoy oo) but when I enjoy

anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa

oo (nawa oo) I say nawa oo (nawa oo) nawa oo

Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on

my lane oo (dey on my lane oo) as you see me so (see me so) I no like okoro abegi

leave me alone (alone oo)

My people na God I dey serve they finish work oo

Finish finish finish work oo

My brother na God I dey serve dey finish work

Finish finish finish work oo

God e good good ee (finish finish finish work o)

My own God is faithful to me (finish finish finish work o)

Yeah yeah yeah yeah yeah o ain

Finish finish finish work o…

Перевод песни

Fertigstellen Fertigstellen o

Fertig fertig fertig eeeh

wo sie sterben

du sagtest, ich schaffe es nicht in ph (wo du willst)

Ich bin um die Welt getourt, scatter otu for uk

meine Pfunde sind groß geworden

wie viele wey sie dey

also warum ich sie nicht gewinnen werde wie nyesom wike wo sie deeeeey

weil sie dich früher als nwa ogbonye kannten

Da ist etwas, was wir nicht wissen

Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.

Mein Bruder, Gott, ich diene, dass sie die Arbeit beenden

Beenden, Beenden, Beenden der Arbeit oo

E ja ja

Gott, sie beenden die Arbeit oo (beenden Sie die Arbeit o)

Ndi onwuwa (ndi onwuwa)

Ndi asiri (ndi asiri)

Ndi cho cho cho für einen anderen Mann wahala

Ich mag das, was du redest, ich mag das, na war, lass mich dich fragen, imarula, imarula

ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum

ihe oma ma papa waren waren waren

Wenn Gott dich an die Spitze setzt, kann niemand aufhören, niemand kann ee verfluchen

Mein Bruder, Gott, ich diene, dass sie die Arbeit beenden

Beenden, Beenden, Beenden der Arbeit oo

E ja ja

Gott, sie beenden die Arbeit oo (beenden Sie die Arbeit o)

Du dey jellof oo (jellof oo), du genießt dey oo (genieße oo), aber wenn ich es genieße

anyaufugi tuwanununu, aber wenn ich mein anyagi na bolo bolo aboby nawa genieße

oo (nawa oo) Ich sage nawa oo (nawa oo) nawa oo

Lass mich Wasser trinken, lass mich Tasse fallen lassen, lass mich machen

meine Spur oo (dey auf meiner Spur oo) wie du mich so siehst (sieh mich so) ich mag okoro abegi nicht

lass mich allein (allein oo)

Meine Leute na Gott, ich diene, dass sie die Arbeit beenden, oo

Beenden, Beenden, Beenden der Arbeit oo

Mein Bruder, Gott, ich diene, um die Arbeit zu beenden

Beenden, Beenden, Beenden der Arbeit oo

Gott e gut gut ee (beende fertig mach fertig o)

Mein eigener Gott ist mir treu

Ja ja ja ja ja o ain

Beenden Sie die Arbeit. Beenden Sie die Arbeit …

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.