Isimgbaka - Duncan Mighty
С переводом

Isimgbaka - Duncan Mighty

Альбом
Legacy (Ahamefuna)
Год
2011
Язык
`Englisch`
Длительность
333560

Nachfolgend der Liedtext Isimgbaka Interpret: Duncan Mighty mit Übersetzung

Liedtext " Isimgbaka "

Originaltext mit Übersetzung

Isimgbaka

Duncan Mighty

Оригинальный текст

You are the one that am singing for

You are the one that am talking to

You are the one oh my baby

Obula small thing oh no no no no

Wene mighty eh

OH no no ai ai eh

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Obula small thing

Adamma

See the way we are moving stronger

After the bad belle dem back to

Your win dance

See the way you do your thing

Like obama

You make to the world to know that

Am an overcomer

I no go lie you be my sugar banana

Na u still dey high me pass

Marijuana

Since I met you girl I don hammer

Hammer

Baby make we tunbolo tunbolo

Tunbolo oh nwaiiiii

Since I met you girl

I don hammer hammer oh waiiiii

Since I met you girl

Baby tunbolo tunbolo tunbolo

Oh nwaiiiii

Oooooo

I don hammer wene mighty ehhh

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Baby let me say the truth

If i if i do you wrong

Ema binu

All I need is you

Cos everything i see u girl

I wan do

The way you turn your waist

Nwanne lenu ukwu eh

The way you dey use ur sometin

I am so confused

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

The more they look

The less they see

But the more i look

Is the more i see

The more they look

The less they see

But the more i look

Is the more i see

Nobody can tell the reason

Wey make me to write this song

For you

Nobody can tell the reason

Wey make me to write this song

For you baby

Anytime I want to do

I think of you

Imana Obula small thing

After all I put you through

You still love me

I say baby

Anytime I want to do

I think of you

Imana Obula small thing

After all I put you through

You still love me oh oh

Oh no no no no baby

I love you girl I no go lie

Oh no no no no baby

Na u i know walahi talahi

Obula small thing small thing

Obula small thing small thing

Wene mighty leeeiii

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Перевод песни

Du bist derjenige, für den ich singe

Sie sind derjenige, mit dem ich spreche

Du bist derjenige, oh mein Baby

Obula kleines Ding oh nein nein nein nein

Wene mächtig eh

OH nein nein ai ai eh

Oga eme mu isi mgbaka

Baby, wenn du mein Leben verlässt

Jemand fit mental

Baby, wenn du dein Licht ausmachst

Also mach, dass wir gehen (wir gehen, gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Also lass uns gehen oo (wir gehen gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Obula kleines Ding

Adamma

Sehen Sie, wie wir uns stärker bewegen

Nach dem Bad belle dem zurück

Dein Gewinntanz

Sehen Sie, wie Sie Ihr Ding machen

Wie Obama

Du gehst in die Welt, um das zu erfahren

Bin ein Überwinder

Ich werde nicht lügen, du bist meine Zuckerbanane

Na u du dey bist immer noch hoch

Marihuana

Seit ich dich kennengelernt habe, hämmere ich nicht

Hammer

Baby, mach wir Tunbolo Tunbolo

Tunbolo oh nwaiiii

Seit ich dich getroffen habe, Mädchen

Ich don hammer hammer oh waiiii

Seit ich dich getroffen habe, Mädchen

Baby Tunbolo Tunbolo Tunbolo

Oh nwaiiii

Ooooo

Ich hammer wene mächtig ehhh

Oga eme mu isi mgbaka

Baby, wenn du mein Leben verlässt

Jemand fit mental

Baby, wenn du dein Licht ausmachst

Also mach, dass wir gehen (wir gehen, gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Also lass uns gehen oo (wir gehen gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Baby, lass mich die Wahrheit sagen

Wenn ich, wenn ich dir Unrecht tue

Ema binu

Alles was ich brauche bist Du

Weil alles, was ich sehe, Mädchen

Ich will tun

Die Art, wie du deine Taille drehst

Nwanne lenu ukwu eh

So wie Sie Ihr Irgendwas verwenden

Ich bin so verwirrt

Oga eme mu isi mgbaka

Baby, wenn du mein Leben verlässt

Jemand fit mental

Baby, wenn du dein Licht ausmachst

Also mach, dass wir gehen (wir gehen, gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Also lass uns gehen oo (wir gehen gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Je mehr sie suchen

Je weniger sie sehen

Aber je mehr ich schaue

Je mehr ich sehe

Je mehr sie suchen

Je weniger sie sehen

Aber je mehr ich schaue

Je mehr ich sehe

Den Grund kann niemand sagen

Wir bringen mich dazu, dieses Lied zu schreiben

Für Sie

Den Grund kann niemand sagen

Wir bringen mich dazu, dieses Lied zu schreiben

Für dein Baby

Wann immer ich es tun möchte

Ich an dich denken

Imana Obula kleines Ding

Immerhin habe ich dich durchgebracht

Du liebst mich noch

Ich sage Baby

Wann immer ich es tun möchte

Ich an dich denken

Imana Obula kleines Ding

Immerhin habe ich dich durchgebracht

Du liebst mich immer noch oh oh

Oh nein nein nein nein Baby

Ich liebe dich, Mädchen, ich werde nicht lügen

Oh nein nein nein nein Baby

Na u ich kenne Walahi Talahi

Obula kleines Ding kleines Ding

Obula kleines Ding kleines Ding

Wene mächtiger Leeeiii

Oga eme mu isi mgbaka

Baby, wenn du mein Leben verlässt

Jemand fit mental

Baby, wenn du dein Licht ausmachst

Also mach, dass wir gehen (wir gehen, gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Also lass uns gehen oo (wir gehen gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Oga eme mu isi mgbaka

Baby, wenn du mein Leben verlässt

Jemand fit mental

Baby, wenn du dein Licht ausmachst

Also mach, dass wir gehen (wir gehen, gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Also lass uns gehen oo (wir gehen gehen)

Lass uns fließen (wir gehen fließen)

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.