Paper - Falz, Chillz
С переводом

Paper - Falz, Chillz

  • Erscheinungsjahr: 2019
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 2:54

Nachfolgend der Liedtext Paper Interpret: Falz, Chillz mit Übersetzung

Liedtext " Paper "

Originaltext mit Übersetzung

Paper

Falz, Chillz

Оригинальный текст

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All because of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Yeah

Check

All because you want to live the faaji life

You ready to pay the price

Do the sacrifice

You ready to pay the price

Take your mama life

And even you no fit explain this your appetite

You want the benz

You no wan take the taxify

You wan order gold bottles

Maybe 35

You wan halla «private jet things»

When you catch flight

Now you don dey shey weyrey lonso

You don dey bark for night

Skeleton is in your closet

You murder to chow suppper

All the wraps of powder

You swallow to pass border

All the person pikin you carry for tight corner

I see you when you collect

Ekun je Oga olokpa

Dem say you talk say you dey find raba

Na say you go and dip your two hands in foul matter

Oga this one you dey do

E pass arm robber

You turn criminal

Because you want to chow dollar

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All because of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Yeah

Check

Ah

All because they offer you a little dollar

Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter

Small girl pikin wey her hero still be Dora

Small pikin dem wey never suppose leave the mother

You need to hammer

You need to get the dough

E dey important

You want to chop national cake

You dey pray for contract

Dem give you Ghana must go

Make you change the number

Voting never start

You don dey say your congrats

Why your people no fit hide this long throat

No go use your dirty hand stain the white for my cloth

Mouth full of jokes

Hand full of notes

Oh I hear your people collect rice for some votes

Dem say you talk say you no like suffer

Na so you go and deep your two hands in our coffers

Oga this one you dey do e pass arm robber

Throway moral

Because you want to chow dollar

Dem say see danger oh

You no dey see danger oh

No go lose your center oh

All becasue of paper oh

Dem say see danger oh

You no dey see danger

No go lose your center oh

All because of paper oh

Перевод песни

Dem sagen, Gefahr sehen, oh

Du siehst keine Gefahr, oh

Nein, verliere deine Mitte, oh

Alles wegen Papier, oh

Dem sagen, Gefahr sehen, oh

Sie sehen keine Gefahr

Nein, verliere deine Mitte, oh

Alles wegen Papier, oh

Ja

Prüfen

Alles nur, weil Sie das Faaji-Leben leben möchten

Sie sind bereit, den Preis zu zahlen

Bring das Opfer

Sie sind bereit, den Preis zu zahlen

Nimm deiner Mama das Leben

Und selbst du erklärst das nicht deinen Appetit

Sie wollen den Benz

Du nimmst nicht die Taxify

Sie wollen Goldflaschen bestellen

Vielleicht 35

Sie wollen halla «Privatjet-Dinge»

Wenn du fliegst

Jetzt don dey shey weyrey lonso

Sie bellen nicht für die Nacht

Skelett ist in deinem Schrank

Du mordest, um Abendessen zu essen

Alle Puderpackungen

Sie schlucken, um die Grenze zu passieren

Alle Personen, die Sie für eine enge Ecke tragen

Ich sehe dich, wenn du abholst

Ekun je Oga olokpa

Dem sagen, du redest, sagst, du findest Raba

Na sag, du gehst und tauchst deine beiden Hände in üble Materie

Oga, das machst du

E Pass Armräuber

Du wirst kriminell

Weil Sie Dollar fressen möchten

Dem sagen, Gefahr sehen, oh

Du siehst keine Gefahr, oh

Nein, verliere deine Mitte, oh

Alles wegen Papier, oh

Dem sagen, Gefahr sehen, oh

Sie sehen keine Gefahr

Nein, verliere deine Mitte, oh

Alles wegen Papier, oh

Ja

Prüfen

Ah

Alles nur, weil sie Ihnen einen kleinen Dollar anbieten

Na, was für eine dumme Ehe werfen Sie Ihrer Tochter vor

Kleines Mädchen pikin wey ihr Held ist immer noch Dora

Kleine pikin dem wey denken nie, dass sie die Mutter verlassen

Sie müssen hämmern

Sie müssen den Teig besorgen

Es ist wichtig

Sie möchten nationalen Kuchen hacken

Sie beten für einen Vertrag

Dem geben Sie Ghana muss gehen

Lassen Sie die Nummer ändern

Die Abstimmung beginnt nie

Du sagst nicht deine Glückwünsche

Warum deine Leute diesen langen Hals nicht verstecken können

Verwenden Sie nicht Ihre schmutzige Hand, um das Weiß für mein Tuch zu beflecken

Mund voller Witze

Eine Hand voller Notizen

Oh ich höre, deine Leute sammeln Reis für ein paar Stimmen

Dem sagen, du redest, sagst, du magst nicht leiden

Also gehen Sie und greifen Sie mit beiden Händen in unsere Kassen

Oga, das bist du, du überholst den Armräuber

Throway Moral

Weil Sie Dollar fressen möchten

Dem sagen, Gefahr sehen, oh

Du siehst keine Gefahr, oh

Nein, verliere deine Mitte, oh

Alles wegen Papier, oh

Dem sagen, Gefahr sehen, oh

Sie sehen keine Gefahr

Nein, verliere deine Mitte, oh

Alles wegen Papier, oh

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.