Hypocrite - Falz, Demmie Vee
С переводом

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

Год
2019
Язык
`Englisch`
Длительность
223090

Nachfolgend der Liedtext Hypocrite Interpret: Falz, Demmie Vee mit Übersetzung

Liedtext " Hypocrite "

Originaltext mit Übersetzung

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

Оригинальный текст

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Перевод песни

Die Leute sagen einfach gerne „dem no dey shit“.

Die Leute sagen einfach gerne, dass sie nicht atmen, oh

Die Leute sagen einfach gerne, dass sie Supermacht bekommen

Die Leute sagen einfach gerne, nein, schwach, oh

Ah ah ah ah ah

Niemand möchte säen, wo er nicht ernten kann, oh

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Eh ah

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Oh na na

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Die Leute sagen einfach gerne, na dem sei Jesus

Die Leute sind so böse, aber sie sind so religiös

Wer rechnet

E nein sie zeigen die Zahlen

Wer demonstriert, wie er rennt, verlasst uns

Die Leute beschweren sich auch, aber sie haben Angst, sich zu äußern

Du willst nicht sterben, aber nichts, wofür es sich zu leben lohnt

Christlich und korrupt sind keine Mischung

Real mosu lo mi nein, nehme an, der Dieb jor

Echtes Reden, kein Kampf, rara

Jeder bekommt Schuld für Insider-Angelegenheiten

Wir sprechen über Menschenrechte

Wir sind kein Gespenst

Wer sind wir, die Homosexuellen zu kreuzigen?

Die meisten von ihnen sind nicht von Zeit zu Zeit involviert

Aber gehe niemanden etwas an, den du erklimmen möchtest

Du bist ein sanfter Mann, wenn wir mit dir sterben

Aber du gehst immer noch nach Hause und prügelst deine Frau zu Tode

Die Leute sagen einfach gerne „dem no dey shit“.

Die Leute sagen einfach gerne, dass sie nicht atmen, oh

Die Leute sagen einfach gerne, dass sie Supermacht bekommen

Die Leute sagen einfach gerne, nein, schwach, oh

Ah ah ah ah ah

Niemand möchte säen, wo er nicht ernten kann, oh

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Eh ah

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Oh na na

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Pastor, wey dey sagt gern: e nein, sei Sünder

Ich sehe den Splitter in deinem Auge

Nein, sie zeigen mit dem Finger

Was ist mit dem wirklich gierigen Politiker

Tu so, als würdest du dich wirklich um den Laien kümmern

Und was ist mit euch Wählern

Sie tun so, als würden sie nur zwei Joker sehen

Recyceln Sie dieselben korrupten Männer

Später beschwerst du dich, du sagst, du hasst die Regierung

Und der falsche Prophet

Einige entscheiden sich für ein Kloster

Mit minderjährigen Jungen

Wey sie machen einen Freund

Und Sie fordern Zustimmung

Wenn Sie sich mit einem Minderjährigen anlegen

Manche sagen na devil box oh

Kein telli für ihren Salon

Eh eh

Weil sie keine Jungfrau sein kann

Ihr trefft mich nicht gut

Aber der eine Wey-Krawattenschal

Du gibst mir die Hölle

Aber du sagst, du darfst nicht rauchen

Du trinkst keinen Alkohol

Aber dein Herz ist böse

Shey, Sie sehen das Bild

Die Leute sagen einfach gerne „dem no dey shit“.

Die Leute sagen einfach gerne, dass sie nicht atmen, oh

Die Leute sagen einfach gerne, dass sie Supermacht bekommen

Die Leute sagen einfach gerne, nein, schwach, oh

Ah ah ah ah ah

Jemand will säen, wo niemand ernten kann, oh

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Eh ah

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Oh na na

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Natürlich weiß ich, dass die Wahrheit bitter ist

Bitterer Gidi-Gan-Pass, bitterer Urlaub, oh

Was ist die Essenz des Debattierens?

Wenn wir die Wahrheit in unserem Kopf kennen

Warum kommst du gerne, sagst du keinen Scheiß

Warum kommst du gerne, sagst du nein, Liebe, oh

Wir können nicht gleich sein

Jeder ist ein verdammter Heuchler, oh

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.