Nachfolgend der Liedtext Jeje Interpret: Falz mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Falz
What is this magic
I need that magic
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Ye, come baby take it easy on the bahd guy
Put it down like you’re looking for the last price
Back it up, then put it on me
Make I play guitar while you singing on key
She say you wanna serve it on a gold plate
And then sprinkle salt and add spice
But wetin I dey do wey I no wait
You the kind of babe wey I gat wife
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
All the talk you dey talk make I loose gaurd oh
Completely, mammi you be too bad oh
I been no dey see when I look hard oh
Then you crept up on me, you came through back oh
As a sharp guy, me I no slack oh
Your face fine, all your body too tap oh
Give to me I need to own that oh
Make I spend on you one or two card oh
Cus all the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be ruthless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
You got the bahd guy singing
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Was ist diese Magie
Ich brauche diese Magie
Der ganze Stoff, den du trägst, sei es das Chassis
Dies ist Ihr Laufsteg, seien Sie so, als würden Sie üben
Du bist zu festgelegt, du bist rücksichtslos
Ich stolpere, oh, Nana, du bist wirklich frisch
Alle Bewegungen, die Sie platzen lassen, na chana
Na wahala, du hast die Ursache, na yawa
Ekelhaft, du hast gestunken
Habe den Bahd-Typen zum Singen gebracht
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Baby, lass mich dein Kunde sein
Gib mir alles plus Jara
Sag, sie will mich nach und nach küssen
Wenn du mir alles gibst, gehe ich viele
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Ja, komm, Baby, mach es dem Bahd-Typen leicht
Legen Sie es hin, als würden Sie nach dem letzten Preis suchen
Sichern Sie es und legen Sie es mir dann an
Lass mich Gitarre spielen, während du auf der Taste singst
Sie sagt, du willst es auf einem goldenen Teller servieren
Und dann streuen Sie Salz und fügen Sie Gewürze hinzu
Aber ich tue es, ich warte nicht
Du bist die Art von Babe, die ich zur Frau habe
Der ganze Stoff, den du trägst, sei es das Chassis
Dies ist Ihr Laufsteg, seien Sie so, als würden Sie üben
Du bist zu festgelegt, du bist rücksichtslos
Ich stolpere, oh, Nana, du bist wirklich frisch
Alle Bewegungen, die Sie platzen lassen, na chana
Na wahala, du hast die Ursache, na yawa
Ekelhaft, du hast gestunken
Habe den Bahd-Typen zum Singen gebracht
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Baby, lass mich dein Kunde sein
Gib mir alles plus Jara
Sag, sie will mich nach und nach küssen
Wenn du mir alles gibst, gehe ich viele
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
All das Gerede, das du redest, lässt mich aufpassen, oh
Ganz, Mammi, du bist zu schade, oh
Ich war nicht zu sehen, wenn ich hart aussehe, oh
Dann bist du an mich herangeschlichen, du bist zurückgekommen, oh
Als ein scharfer Kerl, ich ich nicht nachlassen, oh
Dein Gesicht ist in Ordnung, dein ganzer Körper zu tippen, oh
Gib mir, ich muss das besitzen, oh
Lass mich eine oder zwei Karten für dich ausgeben, oh
Denn all die Stoffe, die du trägst, seien es Fahrgestelle
Dies ist Ihr Laufsteg, seien Sie so, als würden Sie üben
Du bist zu festgelegt, du bist rücksichtslos
Ich stolpere, oh, Nana, du bist wirklich frisch
Alle Bewegungen, die Sie platzen lassen, na chana
Na wahala, du hast die Ursache, na yawa
Ekelhaft, du hast gestunken
Du hast den Bahd-Typen zum Singen gebracht
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Baby, lass mich dein Kunde sein
Gib mir alles plus Jara
Sag, sie will mich nach und nach küssen
Wenn du mir alles gibst, gehe ich viele
Baby, mach mir je je je jejely oh
Abeg mach mir je je je je jejely oh
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.