Talk - Falz
С переводом

Talk - Falz

  • Erscheinungsjahr: 2019
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 2:31

Nachfolgend der Liedtext Talk Interpret: Falz mit Übersetzung

Liedtext " Talk "

Originaltext mit Übersetzung

Talk

Falz

Оригинальный текст

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court

Eh eh, we no see am for court

Election don dey come, they go need your support

Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club

Eh eh, we no see you for club

And you get legit work o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday

Eh Eh, three year holiday

Our senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, fight Kung-fu again

Shey dem never tire, They wan continue the race?

Eh eh, they wan continue the race

We buy your story, but you no give us change

Eh eh, you no give us change

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary

Eh eh, oga pay salary

In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee

Instead of may you work, you dey find Alhaji

Eh eh, she dey find Alhaji

You come turn your body to cash and carry

Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church

Eh eh, say you buy am for church

But your congregation no dey follow fly am of course

Eh eh, dem no dey follow fly am of course

Why your people still dey carry carry eye for someone

Eh eh, dem dey carry eye for someone

Shey I no be person

Cause no be your tribe I come from?

Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market

You set fire for em body

Big man thief money we dey hail am like dummy

We dey suffer, we dey smile

We dey fear to talk

My people no get chop, my people no get work

These days we no know if authority dey for office

Cause the yawa wey we see, no be security we you promise

And the cup e don full, we don tire for all the rubbish

All the punishment

Na me talk am o

Перевод песни

Alles, was ich rede, lässt dich wieder sprechen

Eh eh, rede noch mal

Alles, was ich rede, lässt dich wieder sprechen

Eh eh, rede noch mal

Bruder Muric, schrei, fertig, wir sehen uns nicht vor Gericht

Eh eh, wir sehen kein Gericht

Wahlen kommen nicht, sie gehen brauchen deine Unterstützung

Eh eh, sie brauchen deine Unterstützung

Seit EFCC hereinplatzt, sehen wir dich nicht für den Club

Eh eh, wir sehen dich nicht für den Club

Und Sie bekommen echte Arbeit, na, was Sie reden

Eh eh, na was du redest

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Vier Jahre Amtszeit, drei Jahre Urlaub

Eh Eh, drei Jahre Urlaub

Unser Senator, kämpfe nicht, Kung-Fu schon wieder

Eh eh, kämpfe noch einmal gegen Kung-Fu

Sie werden nie müde, sie wollen das Rennen fortsetzen?

Eh eh, sie wollen das Rennen fortsetzen

Wir kaufen Ihre Geschichte, aber Sie geben uns kein Wechselgeld

Eh eh, du gibst uns kein Wechselgeld

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Alles, was ich rede, lässt dich wieder sprechen

Eh eh, rede noch mal

Alles, was ich rede, lässt dich wieder sprechen

Eh eh, rede noch mal

Monat endet nicht, oga zahlt Gehalt

Eh eh, oga zahlt Gehalt

2019 neunzehn (19) acht (8) alawee

Eh eh, neunzehn (19) acht (8) alawee

Statt „Mögest du arbeiten“ findest du Alhaji

Eh eh, sie findet Alhaji

Sie verwandeln Ihren Körper in Cash and Carry

Eh eh, sie zieht Bargeld an und trägt es

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Na du redest am o

Nein, rede mit mir, o

Drei Privatjets, du sagst, du kaufst mich für die Kirche

Eh eh, sagen Sie, Sie kaufen mich für die Kirche

Aber Ihre Gemeinde folgt natürlich nicht dem Flug

Eh eh, dem folgen sie natürlich nicht

Warum deine Leute immer noch nach jemandem Ausschau halten

Eh eh, die haben ein Auge auf jemanden

Shey, ich bin kein Mensch

Denn nicht dein Stamm sein, aus dem ich komme?

Eh eh, Denn nein sei dein Stamm, aus dem ich komme

Kleiner Dieb für den Markt

Du hast für sie Feuer gelegt

Großer Gelddieb, wir grüßen dich, ich bin wie ein Dummkopf

Wir leiden, wir lächeln

Wir haben Angst zu reden

Meine Leute bekommen kein Hacken, meine Leute keine Arbeit

Heutzutage wissen wir nicht, ob die Autorität für ein Amt dey

Denn das Gejammer, das wir sehen, ist keine Sicherheit, die wir versprechen

Und der Becher ist voll, wir werden müde für den ganzen Müll

Die ganze Strafe

Na me talk am o

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.