
Nachfolgend der Liedtext Sorry Sorry Interpret: Femi Kuti mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And nah true be the things my ears dey hear
Politicians and soldiers make meeting
Our country dem won repair
Dem dey make like say
Dem know-know
Say nah dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey go
Nah so my people dey follow O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry O, I sorry for Africa
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, I sorry for Africa
Sorry sorry O
As we never get the sense
Sorry sorry O
I sorry for Africa
Look my friends
Dem no like to hear word O
Nah to dey follow follow, follow dem enemies
Like zombie, dem dey go dey march dey go
Dey fight for the people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different the other
My people no won know
But with these kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
Till the suffer reach our bone
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, E gba mi O
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
Sorry sorry O, I sorry for Africa
Like we never get the sense
I sorry sorry o, E gba mi O
Till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our bone
Bone-bone-bone…
Our bone
Our bone
Wenn mich meine Augen nicht täuschen
Und nicht wahr sind die Dinge, die meine Ohren hören
Politiker und Soldaten treffen sich
Unser Land hat Reparatur gewonnen
Dem machen sie wie gesagt
Dem wissen-wissen
Sagen Sie, nah dem a verderben Sie unser Land so
As dey dabaru am dey go
Nein, also folgen meine Leute O
Es tut mir leid, oh, es tut mir leid für Nigeria
Es tut mir leid, oh, es tut mir leid für Afrika
Entschuldigung, Entschuldigung O
Es tut mir leid, oh, es tut mir leid für Nigeria
Es tut mir leid, o, es tut mir leid für Afrika
Entschuldigung, Entschuldigung O
Da wir nie den Sinn verstehen
Entschuldigung, Entschuldigung O
Es tut mir leid für Afrika
Schauen Sie, meine Freunde
Ich höre das Wort O nicht gern
Nee, ihnen zu folgen, ihnen zu folgen, ihren Feinden zu folgen
Wie Zombie, sie gehen, sie marschieren, sie gehen
Sie kämpfen für die Menschen
Wir verwöhnen Nigeria so
Diese Politiker und Soldaten
Dem ein und dasselbe sein
Niemand unterscheidet sich vom anderen
Meine Leute wissen es nicht
Aber mit dieser Art von Führungskräften
Afrika keine Hoffnung
Die Afrikaner werden leiden
Bis das Leid unsere Knochen erreicht
Es tut mir leid, oh, es tut mir leid für Nigeria
Es tut mir leid, sorry o, E gba mi O
Entschuldigung, Entschuldigung O
Es tut mir leid, oh, es tut mir leid für Nigeria
Entschuldigung, Entschuldigung, O, es tut mir leid für Afrika
Als würden wir nie den Sinn verstehen
Es tut mir leid, sorry o, E gba mi O
Bis-bis-bis-bis
Bis-bis-bis-bis-bis-bis
Bis-bis-bis-bis-bis-bis
Bis das Leid unsere erreicht…
Bis das Leid unsere erreicht…
Bis das Leiden reicht
Bis das Leid unsere erreicht…
Bis das Leiden reicht
Bis das Leid unsere erreicht…
Bis das Leiden reicht
Bis das Leid unsere Knochen erreicht
Knochen-Knochen-Knochen…
Unser Knochen
Unser Knochen
Femi Kuti • 2004
Rachid Taha, Femi Kuti • 2006
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2000
Femi Kuti • 2004
Common, Vinia Mojica, Roy Hargrove • 1999
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.