
Nachfolgend der Liedtext Koré Interpret: Kore mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Kore
Hmmm
Shey na me be this
See my life don better
See the shame don waka
Dem no go know say you don suffer
Dem dey Cal you ajebutter
But you be real ajepako
See the levels don dey change
E makes me wanna give again
Wanna love again
No be today, e don tey
Na because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Ohhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Somebody wey believe go say
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Mummy no be you be this
Remember say Dem no believe say
You go marry
happily
You and daddy
Raise your pikin, raise your pikin_pikin
And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin
Just like me
Uhh ohhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Ohhhh uhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
I believe in you (because you believe)
You believe in me
We believe in God o (because you believe)
Imagine say, you no dey play lotto
You still dey drive correct motor
Imagine say, you no do magomago
Take commot for ajepako
Imagine say, I go die one day
But my name go remain, reigning
So great yeah
In Jesus I believe, believe uhhh
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Yea yea uhhh
Sing with me
Na because you believe, because you believe
I believe in you, you believe in me
Na because I believe, because you believe
We believe in God o
Na because I believe, because you believe
Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you
believe, because you believe)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get, you get what you believe
Abegiiii, stop to vex o
I can’t repent o
Baa mi loni, loni
O ni kin woke, o ni kin woke
O fe somi doge
If I believe, o fe somi d’osha
Yes indeed
Laye ti mo wa
I believe, I will live, I’ll be rich
Yes indeed, I believe
Hmmm
Shey na mich ist das
Sehen Sie, wie mein Leben besser wird
Sehen Sie die Schande, Don Waka
Dem no go know sagen, dass Sie nicht leiden
Dem dey Cal du ajebutter
Aber du bist ein echter Ajepako
Sehen Sie, dass sich die Ebenen nicht ändern
E bringt mich dazu, wieder zu geben
Willst du wieder lieben
Nein heute, e don tey
Na, weil ich glaube
Na, weil ich glaube, weil ich glaube
Na, weil ich glaube, weil ich glaube
Ohhhh
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Jemand, von dem wir glauben, dass er gehen wird
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Mami nein, sei du, sei das
Denken Sie daran, Dem nein zu sagen
Du gehst heiraten
glücklich
Du und Papa
Erhebe dein Pikin, erhebe dein Pikin_Pikin
Und alle werden super-pikin, super-pikin, super-pikin
Genau wie ich
Uhh ohhh
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Ohhhhhhh
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Ich glaube an dich (weil du glaubst)
Du glaubst an mich
Wir glauben an Gott o (weil du glaubst)
Stellen Sie sich vor, Sie spielen auf keinen Fall Lotto
Sie fahren immer noch den richtigen Motor
Stell dir vor, du magomago nicht
Nimm Commot für Ajepako
Stellen Sie sich vor, Sie würden eines Tages sterben
Aber mein Name gehe, bleibe, regierend
So großartig, ja
An Jesus glaube ich, glaube uhhh
Na, weil ich glaube, weil ich glaube
Na, weil ich glaube, weil ich glaube
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Ja ja uhhh
Sing mit mir
Na, weil du glaubst, weil du glaubst
Ich glaube an dich, du glaubst an mich
Na, weil ich glaube, weil du glaubst
Wir glauben an Gott o
Na, weil ich glaube, weil du glaubst
Mama glaubt, Papa glaubt, Bruder glaubt, Schwester glaubt (Na weil du
glaube, weil du glaubst)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
Was du glaubst, bekommst du, du bekommst, was du glaubst
Abegiiii, hör auf, o zu ärgern
Ich kann es nicht bereuen o
Baa mi loni, loni
O ni kin erwachte, O ni kin erwachte
O fe somi doge
Wenn ich glaube, o fe Somi d’osha
Ja in der Tat
Laye ti mo wa
Ich glaube, ich werde leben, ich werde reich sein
Ja, das glaube ich
Рыночные Отношения, Kore • 2019
Рыночные Отношения, Дубас, Kore • 2019
Kery James, SKALP, Kore • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.