
Nachfolgend der Liedtext Ebiola Papa Interpret: Timaya mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Timaya
Hear me now
Chulo eh
Leggo
(Vibe o)
Oh Lord, don’t leave my side (my side)
Side, my side, my side (my side)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Please, God, don’t leave my side
Side, my side, my side
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Holy, I came into this world and nobody hold me (true)
If you no work my guy you no go chop oo (for real)
The people wey dey laugh where dem dey (dey)
Now dem dey hide for shame
Eh, Egberi father eh
Say back inna the days dey tell me no bother ehh
Nobody know when I live with Ebiola papa o
Say right now, everybody dem a call me odoh (true)
Say mani papa o, na gracey papa oh (right)
Na Ema papa oh, say na maya papa oh (right)
Every time I dey come oh, say the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh, nobody come my domot
Oh Lord, don’t leave my side (Oloun)
Oloum don’t leave my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Without you, God, I go high (oloum)
Oh Lord, I swear I go die
Please, God, don’t leave my side
My side, side, my side (yeah)
I’m building up my self-everyday
Cause all these boys them no come to play
Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Building up my self-everyday
Me I bring light like Michael Faraday
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Egberi father eh (yeah)
Say back inna the days dem dey tell me no bother eh (chulo eh)
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, everybody dem a call me odoh oh
Say mani papa oh, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Everytime I dey come oh, say the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo, nobody come my domot oh
No Lord don’t leave my side (oloum)
Side, my side, my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side (oloum)
God, don’t leave my side (oh God)
Don’t leave my side (hello)
God don’t leave my side eeh
Don’t leave my side, please God, don’t leave my side
Oh Lord, don’t leave my side ee ah eh
Hear me now
All my life dem never thought that man will ever leave the ground
Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground
Oh my God, I thank you so much, cos you never let me down
Say nobody for this life wey go ever put me down
Eh!
Egberi father yo (right)
Say back inna the days say eyahme father yo
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, every lady them a call me odoh oh
Say mani papa o, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Every time I dey come oh, say the people dey shout o
Na me be Zion papa o, nobody come my domot o
Please God, don’t leave my side
My side, my side
I don’t wanna go offside
I don’t want my ship to capsize
Oh Lord, don’t leave my side
If you leave my side that one na suicide (yeah)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side oh
Leggo
Hör mich jetzt an
Chulo eh
Lego
(Stimmung o)
Oh Herr, verlasse nicht meine Seite (meine Seite)
Seite, meine Seite, meine Seite (meine Seite)
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, meine Seite, meine Seite, meine Seite
Bitte, Gott, weiche nicht von meiner Seite
Seite, meine Seite, meine Seite
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, meine Seite, meine Seite, meine Seite
Heilig, ich bin auf diese Welt gekommen und niemand hält mich fest (wahr)
Wenn du nicht arbeitest, mein Kerl, gehst du nicht hacken oo (wirklich)
Die Leute wey dey lachen, wo dem dey (dey)
Jetzt verstecken sie sich vor Scham
Eh, Egberi-Vater, eh
Sag zurück in den Tagen, in denen sie mir sagen, keine Mühe, ehh
Niemand weiß, wann ich mit Ebiola Papa o lebe
Sag jetzt, alle rufen mich an, odoh (wahr)
Sag mani Papa o, na Gracey Papa oh (rechts)
Na Ema Papa oh, sag na Maya Papa oh (rechts)
Jedes Mal, wenn ich komme, sagen die Leute, dass sie o rufen
Na mich sei Zion, Papa, oh, niemand kommt, mein Domot
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite (Oloun)
Oloum weicht nicht von meiner Seite (oh Gott)
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, meine Seite, meine Seite, meine Seite
Ohne dich, Gott, gehe ich hoch (oloum)
Oh Herr, ich schwöre, ich gehe sterben
Bitte, Gott, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, Seite, meine Seite (ja)
Ich baue mein Selbst jeden Tag auf
Denn all diese Jungs kommen nicht zum Spielen
Ohne dich, Gott, werde ich in die Irre gehen
Ich will kein Wasser sagen hören, garri eh
Jeden Tag mein Selbst aufbauen
Ich bringe Licht wie Michael Faraday
Überall, wo wir hingehen, sagen wir, wir kommen nicht, um zu spielen
Ich will kein Wasser sagen hören, garri eh
Egberi Vater eh (ja)
Sag zurück in den Tagen, an denen sie mir sagen, keine Mühe, eh (chulo eh)
Niemand weiß, wann ich mit Ebiola lebe, Papa, oh
Sag sofort, alle rufen mich an, odoh oh
Sag mani Papa oh, na Gracey Papa oh
Na Ema Papa oh, sag na Maya Papa oh
Jedes Mal, wenn ich komme, sagen die Leute, sie rufen, oh
Na mich sei Zion Papa oo, niemand kommt mein Domot oh
Nein Herr weicht nicht von meiner Seite (oloum)
Seite, meine Seite, meine Seite (oh Gott)
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, meine Seite, meine Seite, meine Seite (oloum)
Gott, weiche nicht von meiner Seite (oh Gott)
Nicht von meiner Seite weichen (Hallo)
Gott weicht nicht von meiner Seite, eeh
Weichen Sie nicht von meiner Seite, bitte Gott, weichen Sie nicht von meiner Seite
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite ee ah eh
Hör mich jetzt an
Mein ganzes Leben lang hätte ich nie gedacht, dass der Mensch jemals den Boden verlassen wird
Pflücke mich und ich staube mich ab und weiß, dass ich den Boden verlassen muss
Oh mein Gott, ich danke dir so sehr, denn du hast mich nie im Stich gelassen
Sag niemand für dieses Leben, das wir jemals machen werden
Eh!
Egberi Vater yo (rechts)
Sag zurück in die Tage sag eyahme Vater yo
Niemand weiß, wann ich mit Ebiola lebe, Papa, oh
Sagen Sie jetzt, jede Dame, die sie mich anrufen, odoh oh
Sag mani Papa o, na Gracey Papa oh
Na Ema Papa oh, sag na Maya Papa oh
Jedes Mal, wenn ich komme, sagen die Leute, sie rufen o
Na mich sei Zion Papa o, niemand kommt mein Domot o
Bitte Gott, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, meine Seite
Ich will nicht ins Abseits gehen
Ich möchte nicht, dass mein Schiff kentert
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite
Wenn du von meiner Seite gehst, ist das ein Selbstmord (yeah)
Oh Herr, weiche nicht von meiner Seite
Meine Seite, meine Seite, meine Seite, meine Seite oh
Lego
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.